Rockol30

Testo No Forget - Adekunle Gold feat. Simi

Testo della canzone No Forget (Adekunle Gold feat. Simi), tratta dall'album Gold

Your mama say omo o, no follow I never chop
Make you find correct guy, no be love we go chop
Na me she dey talk about
Oro yen ka mi l'ara o
Je'n b'ese mi soro
Make I go hustle o
I want to take care of you baby
So je'n lo, it won't be long o
I want to take care of you baby
So je'n lo, mi o ni pe de oloo mi
Sora f'awon boys yen o
Tin ba lo won ma tan e o
Mase gbagbe bi ati n ba bo o
Mi o ni pe de
Sora f'awon boys yen o
If I go dem go toast you
No forget how far we've gone o baby
Mi o ni pe de
No forget o, no forget say o
No forget o, Mase gbagbe o bi ati n ba bo o
No forget o, no forget say o
No forget o, Mase gbagbe o bi ati n ba bo o
You know that have been waiting
Have been waiting for you boy
You know my heart is breaking
Cos you gotta go boy
Make you hustle wella
Buy me panamera
But no follow bella
She can't love you better
You want to take care of me baby
Oya maa lo, mo n reti ife mi
O ma ko're bo, o ma ko're de
Ololufe ololufe, don't keep me waiting
Too long oh baby
Sora f'awon girls yen o
T'oba lo won ma tan e o
Ma se gbagbe bi a tin babo
Tete wale
Sora f'awon girls yen o
If you go dem go call you
No forget how far we've gone o baby
Tete wale
No forget o, no forget say o
No forget o, Mase gbagbe o bi ati n ba bo o
No forget o, no forget say o
No forget o, Mase gbagbe o bi ati n ba bo o
Bridge – Adekunle Gold &
F'adura sin mi lo o
Ma f'okan ba mi lo o
Make I come back home with plenty money
Gbadura fun mi o
Ire a ma ba e lo o
Alafia ba e lo o
Make you remember ayanfe mi
Na you I dey wait for
I want to take care of you baby
Oya maa lo mo n reti ife mi
K'oma k'ore bo, k'oma korede ololufe
Don't keep me waiting, too long o baby
Sora f'awon boys yen o
Tin ba lo won ma tan e o
Mase gbagbe bi ati n ba bo o
Mi o ni pe de (tete wale)
Sora f'awon girls yen o
If I go dem go toast you
No forget o, no forget say o
No forget o, Mase gbagbe o bi ati n ba bo o
No forget o, no forget say o
No forget o, Mase gbagbe o bi ati n ba bo o
No forget how far we've gone o baby
Tete wale (mi o ni pe de)



Credits
Writer(s): Writer Unknown, Philip Moses, Adekunle Kosoko
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2025 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.