Testo Ngongbo - Nayobi feat. Oritse Femi & ekene
Testo della canzone Ngongbo (Nayobi feat. Oritse Femi & ekene), tratta dall'album Ngongbo
Hun-hun
Don-go
Musical taliban number one
It nayobi again hun-hun-hun
Wemeee
Le-le-le hun-hun
Eh-eh-eh-eh
Baba carry me dey go
Eledumare carry me dey go
Anywhere i go baba carry me dey go
Enemies plenty baba no let me kolo ahii
I be your ngbongbo ngbongbo ngbongbo ngbongbo nyoriro
Carry me dey go chai
I be your ngbongbo ngbongbo ngbongbo ngbongbo nyoriro
No let me kolo ooo
Sometimes I dey wonder wetin man go do
Enemies plenty na wetin Nayobi go do
Some sit down for conner dem dey talk about me
They said that I do this I do that put yourself for my shoes
Baba buga won dem wan kill me edumare buga won
Dem wan take my talent baba buga won
Dem say u no go sell edumare buga won
Baba carry me dey go
Eledumare carry me dey go
Anywhere i go baba carry me dey go
Enemies plenty baba no let me kolo ahii
I be your ngbongbo ngbongbo ngbongbo ngbongbo nyoriro
Carry me dey go chai
I be your ngbongbo ngbongbo ngbongbo ngbongbo nyoriro
No let me kolo ooo
Lord I give my life to you
Na your hand I dey eh-eh
As them throw me their juju
Them try to block my way
Protect me from the bad frenemies ah-ah-eh
Pretenders wey dey stab person for back ah-ah-eh
Ndi iwe ka nku amaázi onye aneze
Egwu uwa tugbenumo e no dey safe again eh
When I broke (them go talk)
When you rich (them go talk)
If i sick them go talk
I do this them go talk
I do that them go talk
Wetin man go do o
Wey people no go yarn
Wey dem no go chuk nose ah-ah
Each and every day I dey hustle
I dey make my pay i no dey look uche face
I no care wetin people dem dey talk
Elenu l'o l'enu re ko ma soro lo-lo-lo-lo-lo
Eh-eh-ah oritse mi mo pe o
Laiye t'awa yio olori o l'ondu ori re
I say do your thing make I do my thing
Make your pay make I make my pay
Everything just dey go suuru serere
Put your hope on God
It is my only choice
One day everything will surely work
I be your ngbongbo ngbongbo ngbongbo ngbongbo nyoriro
Carry me dey go chai
I be your ngbongbo ngbongbo ngbongbo ngbongbo nyoriro
No let me kolo ooo
Credits
Writer(s): Nayobi Womi
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Disclaimer:
i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare
direttamente Musixmatch nel caso tu sia
un artista o
un publisher.