Testo New Religion - Olamide feat. Asake

Testo della canzone New Religion (Olamide feat. Asake), tratta dall'album New Religion

(Tune into the king of sounds and blues)
Olomi, wọn bẹ o (wọn bẹ)
Ko dẹ yẹ kómá lọ bẹ (kò dẹ yẹ kómá lọ bẹ yẹn)
Lifestyle làgbà baller, R.I.P to Pelé
Dribble like Maradona
Baby, má lọ sọ ń'ta
Nobody to ń'ta
Lagos to Minnesota
No cap, nobody wey dey hotter
I no fit, no fit mediocre
O rí Balenciaga
I got moves like Jaga
I know Jago, I know Jaga
No dey follow me dey taka
New religion, Eckankar
Premium be the swagger
No send no bagga, nfana ibaga
E be like say dem don gather oh, for my matter oh
I get the magic, abracadabra oh
Wo, Black Face l'okọ "Hard Life"
I just dey chop life, no stressin', livin' soft life (soft life)
I don't know how I survive this tour life
Girls wey wan get my baby reach four, five
Every word wey dey come out of my mouth, I dey monetize am
Baba, I no get energy
And, I can't really shout, and, I can't really -
Wo, mí o sh'akọ mọ, Remedy(mí o sh'akọ mọ, Remedy)
Cash money, cash mullah
Cash in, cash out, baby, why should I?
Catch feelings more than a flight, cancel am
E dey pain me like Black Face and Tribunal
Wo, I too soft like puff-puff
And my bank alert e bad, you go mad, you go off
Guy, you better wear glove, before you touch am
E dey hot, e dey smoke, e dey burn
Olomi, wọn bẹ oh (wọn bẹ)
Ko dẹ yẹ kómá lọ bẹ (kò dẹ yẹ kómá lọ bẹ yẹn)
Lifestyle làgbà baller, R.I.P to Pelé
Dribble like Maradona
Baby, má lọ sọ ń'ta
Nobody to ń'ta
Lagos to Minnesota
No cap, nobody wey dey hotter
I no fit, no fit mediocre
O rí Balenciaga
I got moves like Jaga
I know Jago, I know Jaga
No dey follow me dey taka
New religion, Eckankar
Premium be the swagger
No send no bagga, nfana ibaga
E be like say dem don gather oh, for my matter oh
I get the magic, abracadabra o
Wo, melody pẹlú harmony, pẹlú peace nìkan ní mo fẹ
I no get strength, to be fair
No intruding my private affair (ye)
Be you, family or friend
Oya, pause, ṣ'oti gbọ scores?
Nigga, of course, why you con dey pompous?
Flow so delirious, stupendous
And, the opps, they envious, they can't be us (they can't be us)
I accept say I change, me, I no be same guy
I dey push P every day, I be game guy
Only dead fish goes with the flow, dead guy
No dey whine me, I no dey joke, ọmọ, take time
Travel all around the globe, obodo òyìnbó
We dey take pictures, we dey strike, we dey pose
My G, my shit really fly, too dope
And, the girls sniffin' on my body like dem do coke, coke, coke



Credits
Writer(s): Olamide Gbenga Adedeji, Ahmed Ololade, Kareem Olasukanmi Temitayo
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.