Testo New Generation - Ebuka Songs feat. Moses Bliss
Testo della canzone New Generation (Ebuka Songs feat. Moses Bliss), tratta dall'album New Generation - EP
If you're for Jesus let me hear you shout
We're In a new generation, God is raising fine boys wey love Jesus, fine girls wey love Jesus, people wey love Jesus

We're In a new generation, God is raising fine boys wey love Jesus, Fine girls Wey Love Jesus, people wey love Jesus
I am one of them, this anointing wey Jesus don set, e no go pass me bye, e no go pass me at all o

I am among the number, wey go cause revival, we no go disembark until we see Jesus taking over

We're In a new generation, God is raising fine boys wey love Jesus, fine girls Wey love Jesus, people wey love Jesus

I am the solution to my generation today, I am an answer to my nation

Credits
Writer(s): Moses Bliss, Ebuka Emmanuel Hillary, Manus Ushie Akpanke
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Disclaimer:
i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare
direttamente Musixmatch nel caso tu sia
un artista o
un publisher.