Testo Naija - Dotman

Testo della canzone Naija (Dotman), tratta dall'album Naija - Single

I no Gee
I no get Laptop
I dey my lane, i no dey find trouble (oh my God o)
I wear my jeans
I wear tight top
Catarrh do me, I go buy TomTom
As I dey Go ooo
La won Sars ba mu mi
Won bere si ni bu mi
Won ni mo jo omo Yahoo
Mo lanu mo sey wawu
Bi mo shey fe ma claim Right mi, lo ba left mi
O lowo kan Opolo mi reset ni
(Igbaju oloyi)
Them collect my Iphone
Won gbe mi si inu Danfo oo
Olohun gbo eleyi o wa pa
Shey o ye ka ri olopa ka ma japa
Them tell me say make i do transfer
La yi'se la yi ro, e jo ki gan la fa
E ti search apo mi, e ba igbo ni be
E wo phone mi, e ri anything, iyin duro n'be
(Kilode)
O ti di esu bayi, o ti di ogun bayi
Ki ni mo shey bayi, ti e shey na mi bayi
I no Gee
I no get Laptop
I dey my lane, i no dey find trouble (oh my God o)
I wear my jeans
I wear tight top
(Am very disappointed)
Catarrh do me, I go buy TomTom
As I dey Go ooo
La won Sars ba mu mi
Won bere si ni bu mi
Won ni mo jo omo Yahoo
Mo lanu mo sey wawu
Oga police ye, weytin be this ye
Oya make we go station
To collect money na ehm be your intention
You no tell me my crime, you wan collect e bribe
No no, I no go drop shingbanyi
If you want to fire me, fire me make i pa
Why all these harassment
For country wey getti Government
Our mumu don do, our mumu don do
Before them leave me na my padi come through
Tori bi mo shey dress, mo su Cell, mo lo one day,
Mo san 1oBail ki Iya ma je mi
I no Gee
I no get Laptop
I dey my lane, i no dey find trouble (oh my God o)
I wear my jeans
I wear tight top
(Am very disappointed)
Catarrh do me, I go buy TomTom
As I dey Go ooo
La won Sars ba mu mi
Won bere si ni bu mi
Won ni mo jo omo Yahoo
Mo lanu mo sey wawu
Naija Say No to Police Harassment
Say No To Corruption
Say No To Poverty
Effective Change that all we want for Nigeria



Credits
Writer(s): Olatunji Oladotun Alade, Kitoko Sound
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.