Testo Na God - Duncan Mighty
Testo della canzone Na God (Duncan Mighty), tratta dall'album Legacy (Ahamefuna)
It's another hot one
Wene Mighty dey
You you you you
You you you you
No matter what you do
Baby everybody won't go like you
Won't go like you you you
Even if you be the world best
Some people go dey call you oluku
Call you oluku
But I know say who Chineke don bless
No man can curse
No man no man
I no need to rush rush
Cause I dey take am by force force
Omo nobody can stop stop
Omo na God, na God, na God, na God
Na God, na God, na God, na God
Na na na na na na na na na
Na na na na na na na na na
So many know me as Otubadun
Otubadun
Wetin papa God do for me
I dey shine no be ichi egbadun
No be ichi egbadun
Some people go dey binu for you
At the same time go dey jolly with you
I wonder why this life na your padi
Be the person go dey spoil your name
Small e no happy to dey see your fame
I wonder why them forget say ihe tiri giver go nor nor
Something wey dey for God o hand eh
Ekwe nsoge metu yaka
Onye nage metu yaka
Oh no oh no oh no
I say
Oh oh no oh no oh
My life in the hand of the Lord has made
My enemy to gbalaga and gbalagala eh
And gbalagala eh
Na na na na na na
I thank the Lord oh
Oh oh oh oh oh
Na ah ah ah ah ah
Oh oh oh oh oh
Oh no oh no oh no oh no oh
Make you live am for God oh
Show it God oh
Oga asagie
Oga eme ya
Oga eme ya
You you you
Na na na na na na na na na
Na na na na na na na na na
No matter what you do
Baby everybody won't go like you
Won't go like you you you
Even if you be the world best
Some people go dey call you oluku
Call you oluku
But I know say who Chineke don bless
No man can curse
No man no man
I no need to rush rush
Cause I dey take am by force force
Omo nobody can stop stop
Omo na God, na God, na God, na God
Na God, na God, na God, na God
Na na na na na na na na na
Na na na na na na na na na
You know when things fall apart
And for the center say you no go fit hold
Whole heap of them I wish you go don
Dey dey never know the plan of the Lord
Yo yo
I pray na never never mind them
I pray na never never mind them
We are gonna conquer
Wey them na for hunger
I no go surrender
Cause I know Jehovah
Alpha and Omega
If I call am Allah
E go give me power
Wey go make me hammer
I go do am like your mama
See I know Miller
He's my defender
Hey
Oh oh no oh no oh
My life in the hand of the Lord has made
My enemy to gbalaga and gbalagala eh
And gbalagala eh
Na na na na na na
I thank the Lord oh
Oh oh oh oh oh
Na ah ah ah ah ah
Oh oh oh oh oh
Oh no oh no oh no oh no oh
Make you live am for God oh
Show it God oh
Oga asagie
Oga eme ya
Oga eme ya
You you you
Na na na na na na na na na
Na na na na na na na na na
O gba ina ha n'burom a, he's the best
Onwa maruna n'wene Mighty
So put your best in what you doing
Make you no despise your little beginning
If you think say na left
Them go fail you
If you think say na right
Them go laugh you
When you turn around
Them go gbalaga
Better put your head down
And look up to the sky
And pray to God to help you now
You you you you
Na na na na na na na na na
Na na na na na na na na na
Oh oh no oh no oh
My life in the hand of the Lord has made
My enemy to gbalaga and gbalagala eh
And gbalagala eh
Na na na na na na
I thank the Lord oh
Oh oh oh oh oh
Na ah ah ah ah ah
Oh oh oh oh oh
Oh no oh no oh no oh no oh
Make you live am for God oh
Show it God oh
Oga asagie
Oga eme ya
Oga eme ya
You you you
Na na na na na na na na na
Na na na na na na na na na
No matter what you do
Baby everybody won't go like you
Won't go like you you you
Even if you be the world best
Some people go dey call you oluku
Call you oluku
But I know say who Chineke don bless
No man can curse
No man can curse
I no need to rush rush
Cause I dey take am by force force
Omo nobody can stop stop
Omo na God, na God, na God, na God
Na God, na God, na God, na God
Na na na na na na na na na
Na na na na na na na na na
Dunk and Mighty production
Cool C I and I
A me man
Wene man a bad man
Duck and Mighty settle down with a metadance
A whole heap of unu wan so
You dun know
A Dunk and Mighty production
Cool
Yo yo
Watch out
It's a Port Harcourt fresh sound
You dun know
Credits
Writer(s): Duncan Wene Mighty Okechukwu
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Disclaimer:
i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare
direttamente Musixmatch nel caso tu sia
un artista o
un publisher.