Testo Na By Grace - Mailervibes

Testo della canzone Na By Grace (Mailervibes), tratta dall'album Na By Grace - Single

My nigga leave me cus I no fit ball
Girlie dey para after one missed call
And if I fall I will stand twice as tall yeeee
Hookup maye no fit buy you porsche
My nigga make you no dey rush
Even satan self dey go to church oooo
All those money na by grace
All those money na by grace
All those money na by grace
All those money na by grace
All those money na by grace
All those money na by grace
Omo kosaye
Ama shishe loru moju
And me I no dey kanju
Gbogbo awon oremi tira muzzle
No be by who get sense for head
No be by who first make money
Omo na by who get luck
Everything for this life no sure
Omo no be my power
Jah be my saviour
Ole lowo be cubana
Ko travel lo New York
And if you broke na palava
Na you them go shenk o
Na then you go know say nobody send o
No be by who get sense for head
No be by who first make money
Omo na by who get luck
Everything for this life no sure
All those money na by grace
All those money na by grace
All those money na by grace
All those money na by grace
All those money na by grace
All those money na by grace
Many daya for their neck oo
Fetish things wey dem collect oo
Many things wey dem digest oo
But na jah be my socket oo
Many daya for their neck oo
Fetish things wey dem collect oo
Many things wey dem digest oo
But na jah be my socket oo
All those money na by grace
All those money na by grace
All those money na by grace
All those money na by grace
All those money na by grace
All those money na by grace



Credits
Writer(s): Amodu Qoyum
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.