Testo Mystery - uko

Testo della canzone Mystery (uko), tratta dall'album Mystery

For kele Wey I never even touch
Uko
Akpo
Yeah yeah
Yeah yeah yeah
Mmm
How water enter coconut is a mystery
How sugar cane take dey sweet is a mystery
How uko even sabi sing is a mystery too
I dey Bayelsa when I work for the salary
Wey one kele accuse me say I break her virginity
For kele Wey I never even touch Omo the matter weak me normally
Normally
Yeah
Normally these things dey sup
Dem bobo Wey no wrong
Same bobo them go carry go court judge wrong
Same bobo dem go carry enter prison for long
Same bobo them go sentence to death on the cross
A very wicked world
Them haters of love
How person go dey talk wetin never sup
How person go dey accuse a brother wrong
How person go dey
How person go dey ah
Na why I love Igbo o
I smoke till I high
I smoke till I feel like I dey for sky
I smoke till I see nobody alive
All I see is ghost
Cause surely one day everybody go die
I rather put my trust in a dog
Cause all these niggas them be like thug
One minute they are yours
And the other they are gone
Cannot put your trust in any brother o
Oh lord
Oh lord
Take me away
Take me so far away
Away from all these hates
Away from all these stress
Away from all these pains
Take me to somewhere I can find peace
Where I can find love
Where I can be free
Where I can blow trees
Mm yeah
I dey for zanga the other time
When ekelebe burst us with Igbo
Do not move an inch or I go shoot on sight
Yeah yeah
Them tell us say
You have the right to remain silent
Cause anything you say will be used against you in the court of law
Them handcuff us put us inside van
Eh eh
For no reason
I no killie person I no thieve o
I no cause casala I no rape o
I dey see shege o
Na just this Igbo dey give me joy
But these things dey sup
Dem bobo Wey no wrong
Same bobo them go carry go court judge wrong
Same bobo dem go carry enter prison for long
Same bobo them go sentence to death on the cross
A very wicked world
Them haters of love
How person go dey talk wetin never sup
How person go dey accuse a brother wrong
How person go dey
How person go dey ah
Na why I love Igbo o
I smoke till I high
I smoke till I feel like I dey for sky
I smoke till I see nobody alive
All I see is ghost
Cause surely one day everybody go die
Oh I rather put my trust in a dog
Cause all these niggas dem be like thug
One minute they are yours
And the other they are gone
Cannot put your trust in any brother o
Oh lord
Oh lord
It is written
Do unto others what you want others to do unto you



Credits
Writer(s): Uko Monday Godwin
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.