Testo My Queen - Orezi

Testo della canzone My Queen (Orezi), tratta dall'album My Queen

Baby girl I dey miss you, I dey miss you
I no fit wait to see you, I love you
Makachukwu you go kill person oh
See my ATM take my pin oh
This your bakasi go wound person oh
Anything wey you need let me know
If na money you want (I got it)
Say na Gucci you need (I buy it)
First class ticket to London (I buy it)
Money no be issue
If na money you want (I buy it)
Say na Gucci you need (I buy it)
First class ticket to London (I buy it)
Money no be issue
I say no be issue
Olololololo, ololololo
Girl come be my queen oh, ololololo
Olololololo, ololololo
Girl come be my queen oh, olololololo
E be you wey dey burst my brain oh
And I go die if I no see you baby
Every night when I de alone na you (E be you girl)
Makachukwu you go kill pesin oh
See my ATM take my pin oh
This your bakasi go wound person oh
Anything wey you need let me know
If na money you want (I got it)
Say na Gucci you need oh (I buy it)
First class ticket to London (I buy it)
Money no be issue
I say no be issue
Olololololo, ololololo
Girl come be my queen oh, ololololo
Olololololo, ololololo
Girl come be my queen oh, ololololo
Olololololo, ololololo
Girl come be my queen oh, ololololo
Olololololo, ololololo
Girl come be my queen oh, olololololo
Free the girl let her answer me on time you know
Sugarcane pappy dey here nah
Sexy girls freaking
Uh uh baby
Oh my love
Girl I need you in my life
Would you be my queen?
Baby



Credits
Writer(s): Orezi Esegine
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.