Testo My Life - Mr. Dutch
Testo della canzone My Life (Mr. Dutch), tratta dall'album They Thought I Was Done
Wetin I go do
Wey go make them realize
Say I no be bad belle
Say I just Wan live my life
Shey nah when I knack my head
For kotar nah the them go realize
Say I just wan live my life
Them dey pressurize
Cos nah me Dey terrorize
OMO them no know say
Me I'm really very nice
Whatever you see
You know me I paid the price
Anything I do
Them go wan Dey put their eyes
OMO make them let me live my life
Omo make them let me live my life
Omo make them let me live with
Steeze and cheese and ease
Cos it's my life
Omo make them let me live my life
Omo make them let me live my life
Omo make them let me catch my cruise
And do my things cos it's my life
It's my life
I Dey ball cos it's my life
I no Dey judge cos it's one life
I Dey soft cos it's my life
I no fit stop to live my life
On my grind cos it's my life
Make them let me live my life
Cos them no fit live my life
My life my life
I do my thing with coordination
Quality time for self reflection
For all the pain and castigation
I came through fire and turn to champion
See wetin I later become
See the hurdle me I face
See people wey think say I go stop
See the people wey them think say I go fall
See people wey been dey plan me before
But them no know say I me I no go give up
It's my life and and I'm living to the fullest
Feel the vibe and u know that I'm the coolest
Show my smile to the people wey dey too vex
Chase my grind i dey do am with my two legs
It's my life and I know
Grind for the dough
Gucci from head to toe
I let them know
I'm a vibe and I know
And my shawty looking like tomatoes
OMO make them let me live my life
Omo make them let me live my life
Omo make them let me live with
Steeze and cheese and ease
Cos it's my life
Omo make them let me live my life
Omo make them let me live my life
Omo make them let me catch my cruise
And do my things cos it's my life
It's my life
I Dey ball cos it's my life
I no Dey judge cos it's one life
I Dey soft cos it's my life
I no fit stop to live my life
On my grind cos it's my life
Make them let me live my life
Cos them no fit live my life
My life my life
Credits
Writer(s): Bright Kelechi Ukpabi, Israel Toluwani Olaleye, Daniel Tuotamuno Cpa Darius
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Disclaimer:
i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare
direttamente Musixmatch nel caso tu sia
un artista o
un publisher.