Testo My Guy - Zadi Slim

Testo della canzone My Guy (Zadi Slim), tratta dall'album A-Way

Dem Zadi
I dey sing my song, them sing my song, them sing my song
Earthquake
Anytime we enter
Center scatter
Haters them be temperamental
We dey make girls dey mental
Earthquake
Anytime we enter
Center scatter
Haters them be temperamental
We dey make girls dey mental
Who dey wear Gucci? (That's my guy)
Who dey drive bentley? (That's my guy)
Who dey drink henny? (That's my guy)
Who dey spray money? (That's my guy)
Who dey rock fendi? (That's my guy)
Johny Millz (That's my guy)
Who dey do party? (That's my guy)
Who dey smoke igbo? (That's my guy)
That's my guy
Ju ba di (That's my guy)
When you dey for party (That's my guy)
Spend all your money (That's my guy)
Omo where my money (That's my guy)
RIP Daddy (That's my guy)
One thing, one thing, one thing (That's my guy)
Me I want drink garri (That's my guy)
Attention when you see me for section
Na tension anytime I'm in session
I'm on top and I no rig election
I no dey do anything wey fit vex God
Kanyinsola (kanyinsola)
If you dey carry bum bum
Make sure you carry condom come before kokoro
How many men go fit pull up for you, if you dey for trouble? (If you dey for trouble)
How many men go fit loan you money, if you dey for trenches? (If you dey for trenches)
How many men go fit take bullet as a sign them love you? (As a sign them love you)
If wahala dey, who be your padi o?
Earthquake
Anytime we enter
Center scatter
Haters them be temperamental
We dey make girls dey mental
Earthquake
Anytime we enter
Center scatter
Haters them be temperamental
We dey make girls dey mental
Who dey wear Gucci? (That's my guy)
Who dey drive bentley? (That's my guy)
Who dey drink henny? (That's my guy)
Who dey spray money? (That's my guy)
Who dey rock fendi? (That's my guy)
Johnymillz (That's my guy)
Who dey do party? (That's my guy)
Who dey smoke igbo? (That's my guy)
That's my guy
Ju ba di (That's my guy)
When you dey for party (That's my guy)
Spend all your money (That's my guy)
Omo where my money (That's my guy)
RIP Daddy (That's my guy)
One thing, one thing, one thing (That's my guy)
Me I want drink garri (That's my guy)



Credits
Writer(s): Henry Ovuson
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.