Rockol30

Testo My Country People, Haffa? - PsychoYP feat. Jeriq & Reeplay

Testo della canzone My Country People, Haffa? (PsychoYP feat. Jeriq & Reeplay), tratta dall'album YPSZN3

My country people how far
Wagwan
My country people haffa?
My country people haffa?
My country people haffa, haffa
My country people haffa
How far, how far, k way, K way
K way, K way, how far. howfar
Tell them say the boy don show, ukwa achi n'aka ona agba
Onwe onye cho imasam aka, my mood now is Pericoma
My food is quarter to finish, hello dealer
Quarter ounce how far Ogbe
Omo tell them say the boy don show
My country people how far? (Oloun)
Cash out two weeks everything don go
My country people how far?
How far? How far? (How far)
Wetin dey I go soon japa o
Na to stack up, till I too gather o
(How far? How far? How far? How far? How far?!)
Omo tell them say the boy don show
My country people how far? (How far?)
Cash out two weeks everything don go
My country people how far?
How far? How far? (How far?)
Wetin dey I go soon japa o
Na to stack up till I too gather o
(How far? How far? How far? How far? How far?!)
Oga why you dey stress my life (yo)
Bro said don't be silent
So these days moving around with mines
No security, l'm safe with the gang
Sometimes I'm on guard in a G guard
I did not get first in class, but in real life I fly first class
I'd be moving around with nines
Lean and fours and fivess and knives
Lean and fours and fives and bines
Ugh, bro so diligent crimes
Oga, they can never waste my time
Ogbete amalo n'ofu one abialo afia
My voltage no be chere kam bia
To avoid accidental discharge
When you see me around, give am chance
E get wetin I dey find, I'm looking for peace of mind
She know a brother got smoke and rizzla
'Cause l'm on that decent grind
She just wanna link up and chill
Said she can't do it at mine
Ok! My country people how far, it's the morning time
Girl, you can only see my funds
You will never see my love
I'm in your heart you in my inbox
She told her friends l'm a toxic boy
Show promoter on the phone, telling me
She wants an invoice
I'm sorry it's not my fault to be honest with you madam
My price went up
Omo, tell them say the boy don show
My country people how far?
Cash out two weeks everything don go
My country people how far?
How far? how far?
Wetin dey I go soon japa o
Na to stack up till I too gather o
(How far? How far? How far? How far? How far?!)
Omo tell them say the boy don show
My country people how far?
Cash out two weeks everything don go
My country people how far?
How far? How far? How far? How far?
Wetin dey, I go soon japa o
Na to stack up till I too gather o
(How far? How far? How far? How far? How far?!)
My country people wah gwan
Shey you never tire to vote for mad man?
I no want dey for house wey light no dey
Gen no get fuel for kaban (no nau)
How far you? How far this manchi?
Just tryna survive to be candid
I been tell all my guys say make dem buy gun
'Cause e fit set anytime with these bandits
I dey load groundnut for my kala
My debtors dey pay back, their papa
If you mess with me na wahala
Olokpa dey gbes for my matter
I Been get like hundred k last week
As I commot 2k e finish
High grade dey make my men happy
Idon re up o
Omo problem no dey finish
Omo tell them say the boy don show
My country people how far?
Cash out two weeks everything don go
My country people how far?
How far? How far? How far? How far?
Wetin dey I go soon japa o
Na to stack up till I too gather o
(How far? How far? How far? How far? How far?!)
Omo tell them say the boy don show
My country people how far? (How far?)
Cash out two weeks everything don go
My country people how far?
How far? How far? How far? How far?
Wetin dey, I go soon japa o
Na to stack up till I too gather o
(How far? How far? How far? How far? How far?!)
My country people how far?



Credits
Writer(s): Jibril Omaki, Nicholas Ukela Ihua Maduenyi, Jeremiah Chukwuebuka Ani, Diego Portales
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2025 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.