Rockol30

Testo Mr. Foolish - Adekunle Gold feat. Seun Kuti

Testo della canzone Mr. Foolish (Adekunle Gold feat. Seun Kuti), tratta dall'album About 30

O n fina s'ori orule tori o fe sun l'ale (Mr. Foolish)
O n gun keke ni railway, awe, se o fe pa'r'e? (Mr. Foolish oh)
You carry petrol put for nylon come dey smoke (Mr. Foolish)
Fire dey burn, you no dey run, you dey take selfie (Mr. Foolish)
Werey dun wo, ko se bi l'omo
It's amusing to watch a mad man, but nobody want mad pikin oh
Wo n tan e o, o n tan candle
Eni a ba ta k'a fi r'atupa, o lohun ajitannawo loru
No be you I blame, I blame the world for rewarding stupidity
No be you I blame oh, you dey fall-fall-fall-fall for the hype oh
No be you I blame, I blame people for glorifying stupidity, ye-ye
Mr Foolish, comot for my way
O n fina s'ori orule tori o fe sun l'ale (Mr. Foolish)
O n gun keke ni railway, awe, se o fe pa'r'e? (Mr. Foolish oh)
You carry petrol put for nylon come dey smoke (Mr. Foolish)
Fire dey burn, you no dey run, you dey take selfie (Mr. Foolish)
Seun Kuti and Golden Child
Tell 'em, Mr. Foolish no dey read nothing, but dey think say him know something
Mr. Foolish go dey bleach, him no like black skin
Mr. Foolish go dey pose with all him foreign things
Mr. Foolish no dey do, ehn, Mr. Foolish too dey talk
Mr. Foolish ti o j'eja, Mr. Foolish just drunk
Mr. Foolish ti o soji, Mr. Stupid somebody
Omode gbon, agba gbon la fi da Ile Ife, eju wa lo le fi n rewaje, so
O n fina s'ori orule tori o fe sun l'ale (Mr. Foolish)
O n gun keke ni railway, awe, se o fe pa'r'e? (Mr. Foolish oh)
You carry petrol put for nylon come dey smoke (Mr. Foolish)
Fire dey burn, you no dey run, you dey take selfie (Mr. Foolish)
Boda Ode, won ti get e oh
Won ti get e oh-oh-oh, dadan dindin, supo, arogomu
Mr. Foolish somebody (somebody), you no send nobody (nobody)
O n fosi sayo o, won ba e wi, o n faraki no, no, no, no
O n fina s'ori orule tori o fe sun l'ale (Mr. Foolish)
O n gun keke ni railway, awe, se o fe pa'r'e? (Mr. Foolish oh)
You carry petrol put for nylon come dey smoke (Mr. Foolish)
Fire dey burn, you no dey run, you dey take selfie (Mr. Foolish)
Ara-ra, ra, ra, oro-ro, ro, ro
Ara-ra, ra, ra, oro-ro, ro, ro
Arin-din, arin-din-din, arin-din-din, gan-gan-gan
Arin-din-din-de, arin-din-din, arin-din-din, gan-gan-gan
Mr Foolish, comot for my way
Dekunle, Dekunle Gold, oh
No let am give you any sign, that's the word right here



Credits
Writer(s): Writer Unknown, Adekunle Kosoko
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2025 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.