Rockol30

Testo Money Matter - Usmanial Vibez feat. Topshine

Testo della canzone Money Matter (Usmanial Vibez feat. Topshine), tratta dall'album 12:30

Oh naa
Yeah yeah yeah hahah
hmm hoo
Oh yeah say
Topshine oh nana
Road to success, wo many don paiyn
We grind to be rich but the secret is sweating
Oh na say life here we dey
You know no be play play shege plenty
But we gats mowo dele, oh yeah ha
take some loud trips lo Colorado
Make money and dey on your lane oh
Towo bawole inumimandun
For the money matter I go come through
E go be one day miode kanju
Make e no tey baba I dey beg you
Fuck all the bad belle ti won loju
yee oh oh oh na na
Ha ha ha oh yeah eh yeah
I no dey follow who no know road
Cause they gonna waste my T-fare
That's why me I dey pray for billions
Cause I no want face sapa anymore
Oh ah ah
Everything na time but time wait for nobody
The pain will soon end
Omo chasing the money not chasing to the death ah ya ah ya
Good things happen to those who hustle hard
Ah yah ah yah
Towo bawole inumimandun
For the money matter I go come through
e go be one day miode kanju
Make e no tey baba I dey beg you
Fuck all the bad belle ti won loju yee
oh oh oh na na
Ha ha ha oh yeah eh yeah
Conversation without money omo iya mi
No dey call me
If you call me omo iya mi I no go pick oo
Make I just chop CC like 50 times
Emi gan ma sare dabi millionaire
Man no trust man o
I no dey trust any man
Fear human being cause human being are wicked
Pass me the ganja omo iya mi no lighter
Ah ya ah ya
I work hard o cause I hate shenking
If money no dey Them go underneath you inside life
Them go underneath you inside life ah ya ah
Road to success, wo many don paiyn
We grind to be rich
But the secret is sweating oh na say
Life here we dey you know no be play play shege plenty
But we gats mowo dele oh yeah ha
Take some loud trips lo Colorado
Make money and dey on your lane oh,
Towo bawole inumimandun
For the money matter I go come through
E go be one day miode kanju
Make e no tey baba I dey beg you
Fuck all the bad belle ti won loju yee
oh oh oh na na ha ha ha
Oh yeah eh yeah ahh



Credits
Writer(s): Usmanial Raji
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Altre canzoni dell'album

Elenco artisti

© 2025 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.