Testo Miekeraso - Duncan Mighty
Testo della canzone Miekeraso (Duncan Mighty), tratta dall'album Miekeraso
Mi kera so
Mi kera so
Girl give me wantam wantam
Mi kera so
Baby, yeah
That thing oluwa boy
When the mighty wawa
Girl you go go girl all out
Amina, girl innocent
She no dey like comot
She no dey like to take anything wey get alcohol
Omo oh
I never knew
Your kind of girl will love a bad boy
So I ask her, what do you want from me?
She say anytime I listen to your song
E dey do me make I come close
Anytime I listen to your song
E dey do me make I
And I wanna say
Ayayayayayai, I love you more
I cannot help myself
Mi kera so, mi kera so
Ayayayayayai, I love you more
I cannot help myself
Mi kera so
Girl you go go girl all out
Girl give me wantam wantam
Girl you go go girl all out
Girl give me wantam wantam
Bad girl, oh
Na you dey ginger malu
Take am jeje oh
Do me jeje, oh
Because you know
Egile is too far to hold your hand
Baby mo, you dey mo
'Cause you know
Egile is too far to chop money oh oh oh
You dey mo, baby mo
Girl I'm going out of my mind
And even though I don't really know you
You be the reason I love to do oh oh oh
I never knew
Your kind of girl will love a bad boy
So I ask her, what do you want from me?
She say anytime I listen to your song
E dey do me make I come close
Anytime I listen to your song
E dey do me make I
And I wanna say
Ayayayayayai, I love you more
I cannot help myself
Mi kera so, mi kera so
Ayayayayayai, I love you more
I cannot help myself
Mi kera so
Girl you go go girl all out
Girl give me wantam wantam
Girl you go go girl all out
Girl give me wantam wantam
Oh go loco
Eh eh eh girlie you're fine
Kpotoko
Eh eh eh girlie, girlie you're fine
Cut cut cut cut the beat
Na she carry this kind of thing the way you carry
Kpotoko
And when the mighty city for your bobo
O, boto
Go like that oh girl
O, boto
Whine am down, yeah
Ayayayayayai, I love you more
I cannot help myself
Mi kera so, mi kera so
Ayayayayayai, I love you more
I cannot help myself
Mi kera so
Girl you go go girl all out
Girl give me wantam wantam
Girl you go go girl all out
Girl give me wantam wantam
Credits
Writer(s): Obadje Benjamin Emuesiri, Duncan Okechukwu
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Disclaimer:
i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare
direttamente Musixmatch nel caso tu sia
un artista o
un publisher.