Testo Mentally - Asake

Testo della canzone Mentally (Asake), tratta dall'album Lungu Boy

Mentally, mentally
Mentally, mentally
I dey strategise mentally
No slacking, no slacking
Ka ṣa ma lọ, no shaking
Ọmọ, them no fit imagine
Where I go dey tomorrow, I dey move like magic
I fit dey for Cincinnati
Pass there go Abu Dhabi, anyhow e go be
In case you wan do pass yourself, go front
Na money we dey use ball for here, ṣo mọ?
Aye yii ko pe meji, jẹun lọ
Many people don go, many people don come, show love
Skibi kobobo, skibi kobo
If I don dey dull, give me liquor
Ọmọ ọpẹ lawa, awa n gbọpẹ o
Alhadullilah, a o ni na tan o
Ti n ba r'ọmọ mẹfa, mo ma ṣọpẹ o
Ice on my neck
LV, fuck, I'm big on flex
Thug life, make I dey shirtless
I dey reckless, ko dẹ ni walẹ
Lagbara Satiramọni
Moving fast bi ti Sarkodie, Annie Macaulay
O legendary
Oh no, no, no, is plenty
Loke-loke jẹjẹly
Ridding slow in my Mercedes
Base on one or two, men, I'm still on cruise
Ti n ba r'ọmọ mẹfa mo ma pọn'mi kun
Timberland is my favorite shoe
Moving like I be Scooby-Doo
My brother tell me what it do
A o ṣa le ku
OG's know me for my hood
Wọn ma n sọ pe mo gara ju
Ọlọrun mi lo le humble mi
Bọlọ wan dey gum body
Hm-hm, hm, hm, hm, comot body, jọọ
Mentally, mentally
I dey strategise mentally
No slacking, no slacking
Ka ṣa ma lọ, no shaking
Ọmọ, them no fit imagine
Where I go dey tomorrow, I dey move like magic
I fit dey for Cincinnati
Pass there go Abu Dhabi, anyhow e go be
In case you wan do pass yourself, go front
Na money we dey use ball for here, ṣo mọ?
Aye yii ko pe meji, jẹun lọ
Many people don go, many people don come, show love
Leg over, leg over, leg over, leg over, leg over, Mohamed Salah
Cashing out, cashing out, cashing out, cashing out, cashing out, every day na Sallah
Fuck it up, fuck it up, fuck it up, fuck it up, fuck it up, baby, you gat the power
Buss it down, buss it down, buss it down, buss it down, buss it down, baby, no wahala
Leg over, leg over, leg over, leg over, leg over, Mohamed Salah
Cashing out, cashing out, cashing out, cashing out, cashing out, every day na Sallah
Fuck it up, fuck it up, fuck it up, fuck it up, fuck it up, baby, you gat the power
Buss it down, buss it down, buss it down, buss it down, buss it down, baby, no wahala
Ṣo lọ?
Ọmọ, ṣo n lọ ọ?
Ṣo n lọ ọ?
Ṣo n lọ?
Ṣo n lọ?



Credits
Writer(s): Osaretin Osabuohien, Ololade Ahmed, Dave Nunes
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Altre canzoni dell'album

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.