Rockol30

Testo Marry Me - EmmaOMG

Testo della canzone Marry Me (EmmaOMG), tratta dall'album Marry Me

Hehehe
Na na na na na na na na
Oh my God
This say na Tialo production
Honey in the morning
Be my honey in the evening
Sugar in the morning
Oh my God
E get as e dey do me for body
Anytime I think of you, you make my belle full
Ololufe, my dear
Yeeh
Ever since the day I met you fine baby
I don make up my mind say na you I go marry
Oya pretty baby, come be my wife
So my hand down on one knee
Marry me
Fine fine baby
Wa fer mi
Pretty pretty baby
Marry me
Please be mine
Ah ah ah ah
Baby
Marry me
Fine fine baby
Wa fer mi
Pretty pretty baby
Marry me
Please be mine
Oh my God
Baby see this kind love wey me I get for you so
I never knew that I go find someone wey fit make me feel am o
But here we are
Chai
Oya saredeke baby down below
I can't wait to spend the rest of my life with you
Oya pretty baby, come be my wife
I see you dey need down baby
Marry me
Fine fine baby
Wa fer mi
Pretty pretty baby
Marry me
Please be mine
Ah ah ah ah
Baby
Marry me
Fine fine baby
Wa fer mi
Pretty pretty baby
Marry me
Please be mine
Omo alejo, oh my God
If you choose to be mine
I know God sef go dey smile
'Cause he made you specially for me
So baby please hold my hand
Take my ring and me say yes
Let's go rule the world
Yi yi yi
Marry me
Fine fine baby
Pretty pretty baby
I can't wait to have you as my baby
Pretty mother of my baby
Hey
Fine fine baby o
Fine fine baby
Pretty pretty baby
I can't wait to have you as my baby o
Have you as my baby o
Pretty mother of my baby
Yi yi
Girl you know say you're my pretty baby
Wa fer mi
Pretty pretty baby
Wa fer mi
Girl you know say I love you
Marry me
I love you
Please be mine
Ah ah ah ah
I love you
Fine fine baby
Wa fer mi
Ah
You're my pretty pretty baby
Wa fer mi
I can't wait
Marry me
I can't wait
Wa fer mi
I can't wait
Please be mine
Ah
I can't wait baby o
You know say I love you
Wa fer mi
You know say I love you
Marry me
Girl you know say I love you
Wa fer mi
Fine fine baby
Wa fer mi
Pretty pretty baby
I can't wait
Marry me
I can't wait
Wa fer mi
Please be mine
Wafe mi now
Oh my God



Credits
Writer(s): Neil Diamond, Tom C. Shapiro
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2025 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.