Testo Maria - Magixx

Testo della canzone Maria (Magixx), tratta dall'album Maria

My girl, sey me I never see your kind
E be for your lov girl I be waiting and I no lie
You sweet like tuwo shinkafa oo
Mami mi adore your captivating
You carry face and character
You too fine your body come marama
If you want we go fly to maraba omo sho ma wa sun gbalaja oo
I getty girls for canada
But e be you wey I wan dey parapa
If them like make them fall for
Shalanga o
Omo sho ma wa sun gbalaja o
Ah maria girl you are all I think of yeah
All I think of yeah oo
Ah maria girl you too fine like kilode
Fine like kilode yeah yeah oo
Girly e be you me wan call my shawty
I wan dey with you when it's cold and sunny
You cool lu my pressure down
You cool lu my pressure down
I know oo
Low waist
Na you go empty my pocket
For like to plug my socket
Baby girl you high me pass mo gbe
You carry face and character
You too fine your body come marama
If you want we go fly to maraba
Omo sho ma wa sun gbalaja o
I getty girls for canada
But e be you wey I wan Dey parapa
If them like make them fall for
Shalanga o
Omo sho ma wa sun gbalaja o
Ah Maria girl you are all I think of
Yeah
All I think of yeah oo
Ah Maria girl you too fine like kilode
Fine like kilode yeah yeah oh
Ah Maria girl you are all I think of
Yeah
All I think of yeah oo
Ah Maria girl you too fine like kilode
Fine like kilode yeah yeah oh



Credits
Writer(s): Alexander Adelabu, John Pininen
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.