Testo Many Matter - Yungskid
Testo della canzone Many Matter (Yungskid), tratta dall'album 60:22 - EP
It's your boy Yungskid o haa
Many matter wey dey make me mental mental
But I go carry go
Anyhow and anyway me go
Person wey I like whine me wella
Wetin me go do o
I kick my ball like Alex iwobio o
E go better make we link up later
Me I no be hater
Fuck up like Arsene Wenger
Shawty shey you know I want ya
Remember
That time for the zanger
Baby check your calendar
If you no love me today
The matter no go sweet me for life
Me I no mind if you stay
Your pretty body burst me oh ah
Onitemi je ka re le
Nitorii e ni mo she sun ta
Han han han e wa won mo ton jo
If you no do me nicely Kini mo fe ro
Oh baby o she mi bi oshe fe lo
Ibadi cause e trouble ini edo
O le gan
O le gan
Body like a pyton
E biggi like a tractor
Cause of attraction
Affection
Baby you know Nothing like infection
If I don seventy baby take all my passion
If you give me loving
I give you loving
As e dey pain me you know me i no fit talk e
I no be baba 90 opolo baba 90
I no get wahala na why me I no fit fight you
Person wey talk know wetin e dey see
Cruising for my Bentley flying overseas
Can't you see
Omo me I want some peace
So peace out
Leave caesar for ceasar
If you no love me today
The matter no go sweet me for life
Me I no mind if you stay
Your pretty body burst me oh ah
Onitemi je ka re le
Nitorii e ni mo she sun ta
Many matter wey dey make me mental mental
But I go carry go
Anyhow and anyway me go
Person wey I like whine me wella
Wetin me go do o
I kick my ball like Alex iwobio o
E go better make we link up later
Me I no be hater
Fuck up like Arsene Wenger
Shawty shey you know I want ya
Remember
That time for the zanger
Baby check your calendar
Credits
Writer(s): Festus Bada Oladipupo
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Disclaimer:
i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare
direttamente Musixmatch nel caso tu sia
un artista o
un publisher.