Testo Man On Fire - Remix - Idahams feat. Falz

Testo della canzone Man On Fire - Remix (Idahams feat. Falz), tratta dall'album Afro Pop

Drink water and mind your business
Use that energy for yourself
Here comes the man on fire
Ta ta ta ta
Hit Boi Idahams
Bad guys in the building
Ah ah ah ah
E yeah e
If you get too much dem go say you dey press o
If you fine too much them go say you be gay o
And If you hustle o dem go say you dey run street
If you get too much dem go say you do jazz o
But you no say talk is cheap
You know say mouth must talk
I no dey listen o
Dem no dey pay my bills
But you say talk is cheap o
You know say mouth must talk
I no dey listen o
Dem no dey pay bill my bills
Drink water and mind your business
Use that energy for yourself
Here comes the man on fire
Drink water and mind your business
Use that energy for yourself
Here comes the man on fire
O make I know wetin concern you for inside
Why your own you no dey mind
Why your friends gather dey dey talk about
Somebody child
And small time you go find what you talk say you dey find
Sho' mo pe oro oloro 10 sha ma n gbe kaa kiri bayi (you see your life)
Don't say my name unless say all na facts
And no dey call me there's nothing to talk about
I told you what I charge
When you go sort am out
If we go talk for phone na to tell me you drop alert
Why you no dey satisfy when it's not your life?
Oga, can you be more Christian than Jesus Christ? (I wonder o)
If you no gossip person matter, will you die?
Abi iwo o ri b'awa Shey n shine nibi bayi
You know why?
I drink water and mind my business o
That be my skincare routine o
Here comes the man on fire
Drink water and mind your business
Use that energy for yourself
Here comes the man on fire
Na so this life dey be
When you dey hustle dem no dey see
Na when you won flex dem go dey see
Dem go dey start to do jealousy
Na so dem change am for my paddy
Because e getting too much money
But na them talk say youth lazy
And their children dey over sea
When you dey cruse that your ride o
Dem go stop you for road o
Say o
Anything for the boys
Anything for the boys
Ye ye ye
When dem see you club o
As you come start to pop o
Dem go start to harass o
Chinekeme e ye e
If you get too much dem go say you dey press o
If you fine too much dem go say you be gay o
And If you hustle o dem go say you dey run street
If you get to much dem go say you do jazz
Hit Boi Idahams o
GRAFTON baby



Credits
Writer(s): Ghibran, Shreemani
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Altre canzoni dell'album

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.