Traduzione di
Mama Africa

Testo Mama Africa - Bracket

Testo della canzone Mama Africa (Bracket), tratta dall'album Alive

It's MackyE on the beat
This one na sara sara
The beat is tana tana
He go make you manya manya
Ine sisi manya manya
Oya make you likota likota
Mama Africa likota eh
Make you dance eyeh, eyeh, eyeh, eyeh
Everybody likota likota
Mama Africa likota eh
Make you dance eyeh, eyeh, eyeh, eyeh
This one na sara sara
The beat is tana tana
He go make you manya manya
Ine sisi manya manya
This is for people wey chala cha
People wey kala ka
Kana ni walanya
Nani kalanya
E go make you feel better
This can take away palava
This can take away wahala
E go make you feel Naija
Oya let's go to Kenya, Rwanda and Tanzania
Togo, Cameroon, Niger
Ghana, Southern Sudan
Oya make you likota likota
Mama Africa likota eh
Make you dance eyeh, eyeh, eyeh, eyeh
Everybody likota likota
Mama Africa likota eh
Make you dance eyeh, eyeh, eyeh, eyeh
Wan ne sara sara le
O sara sara le
Make you dance eyeh, eyeh, eyeh, eyeh
O sara sara le
Mama Africa sara sara le
Make you dance eyeh, eyeh, eyeh, eyeh
This one na die o
If you dey dance am easy make you no fight o
Ehyi you go forget your sorrow
Makachukwu you go buy am, play for your motor
This one na sara sara
The beat is tana tana
He go make you manya manya
Ine sisi manya manya
This is for people wey chala cha
People wey kala ka
Kana ni walanya
Nani kalanya
E go make you feel better
This can take away palava
This can take away wahala
E go make you feel Naija
Oya let's go to Zambia, Uganda
South Africa, Togo, Cameroon, Burundi also
Benin Republic
Oya make you likota likota
Mama Africa likota eh
Make you dance eyeh, eyeh, eyeh, eyeh
Everybody likota likota
Mama Africa likota eh
Make you dance eyeh, eyeh, eyeh, eyeh
Wan ne sara sara le
O sara sara le
Make you dance eyeh, eyeh, eyeh, eyeh
O sara sara le
Mama Africa sara sara le
Make you dance eyeh, eyeh, eyeh, eyeh
Imane mekofo sara sara le
Flavour wanma sara sara le
Make e dance eyeh, eyeh, eyeh
Ugonna sara sara le
Ndigbo nine sara sara le
Make you dance eyeh, eyeh, eyeh



Credits
Writer(s): Aliaune Thiam, Dalton Browne, Bobby Digital Dixon, Tilmann Otto, Paul Henton, Bradley Brown, Dave Richards, Hakim Abdulsamad, Everton Dwyer
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Traduzione di
Mama Africa

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.