Testo M.O.N.E.Y - Timaya

Testo della canzone M.O.N.E.Y (Timaya), tratta dall'album M.O.N.E.Y

Every night and day the boy dey fly to Dubai (Dubai)
All the way from naija to just go flenjor for Dubai (Dubai)
I travel to America just to go charge my phone (my phone)
Bad belle people make una leave me alone, Heh
I say when money no dey
People dey carry me play
When money no dey
Everybody run away
I say when money no dey no no no
People dey use me dey play
When money no dey
Nobody look at my face
Orugo
Them feeling them feeling them feeling
Them feeling them feeling the boy
The ladies The ladies The ladies
The ladies them wanting the boy
When the going is too damn good
Many many people will be your friend
I say when money no dey
People dey carry me play
When money no dey
Everybody run away
I say when money no dey no no no
People dey use me dey play
When money no dey
Nobody look at my face
Heh, them say me I dey craze
Original rude-boy Mr flavour pon the dance floor
Onye olima eheheh, Oh yeah ahn
if you get money make you spend am brother eheh
Oya make you dey turn nunu up uh my sister eheh
Na once in a while we suppose to dey jolly eheh
Oya yankulu yankulu dance my sheri oh oh
Onye olima
When money no dey everybody abobosom
I say when money no dey my guy odi oyi wun
Abrukutu mami to eat oh na bad thing I tell you
Tonight na flavour timaya oh
Egberipapa one of bayelsa (lego)
When money no dey umu wain abosom
I say when money no dey
I love you I love you gbunam nunu
Akrikata dance hey baby
If you want to touch wete ego nu
Tonight na flavour timaya oh
Egberipapa one of bayelsa
Them feeling them feeling them feeling
Them feeling them feeling the boy
The ladies The ladies The ladies
The ladies them want touch the boy
When I sing say when money no dey
Everybody run away
Nobody wan stay
Just because money no dey
Now money don dey oh no no
And friend them be come my way
People them wan stay hey
No be me you go use play
I say When money no dey
Everybody run away
When money no dey
Everybody run away
I say When money nor dey oh no no no
When money no dey
People them run away



Credits
Writer(s): Chinedu Okoli, Inetimi Odon, Temidayo Joseph
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.