Testo Loyal - MOEC

Testo della canzone Loyal (MOEC), tratta dall'album Loyal

Uuuhhhh ahhh uh Yea yeah
Omofela dey here so ah ah uh
Aye oo ah yeeee
Shey cause you know that I want you more? maybe
Cause you know you're driving me crazy
I'm calling your phone on a daily,E be why o you dey think I no fit ever break up
But better rearrange, Baby
Make I no go fall if Vanessa com dey tottori here with her big back oh baby
I no wan cheat whalai so
What do you want from me
Biko tell me what do you from me
Shey you see nkechi calling me
With a whole lot of girls them, but me I dey bone dem for ya so
Nnugo oo baby I no wan hear your kachifo baby
Any night I'm feeling cold baby
Biko try dey there cause I no fit take care
Oh my... Please stay loyal
Never never go wild
Please stay loyal oh my woman Oh my
Biko stay loyal... Never never go wild
Please stay loyal and don't go wild
Uuhm Baby, Ke ka Osi
Me no fit judge cause i no holy
But that no mean say you fit jonz me cause I got a lot of choice and you sabi ka osi
But girl I don't wanna go rough
I don't wanna see any man
Wey near your body or dash you money
Or try show you love please tell them back off or bottle go burst so
What do you want from me
Biko tell me what do you from me
Shey you see nkechi calling me
With a whole lot of girls them, but me I dey bone dem for ya so
Nnugo oo baby I no wan hear your kachifo baby
Any night I'm feeling cold baby
Biko try dey there cause I no fit take care
Oh my Please stay loyal
Never never go wild
Please stay loyal oh my woman
Oh my Biko stay loyal
Never never go wild
Please stay loyal and don't go wild
Oh my oh my God
Me no like how my heart cry just for love
Oh my oh my girl Could you just hold my hands
When other girls come my way You frown face
What's your P baby confess
Shay na money way go calm nerves,Tell me if you wanna leave or you wan stay yeah



Credits
Writer(s): Micheal Okeke
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.