Testo Love Overdose - May D

Testo della canzone Love Overdose (May D), tratta dall'album Love Overdose

Jekun jekun, no mi no
Dakun dakun, lo mo
Jekun jekun, no mi no
Dakun dakun, lo mo
When you sitting on me door, me I fit see the pain in your eyes
Sit don pon me and hands take ah, your body is so unstable
The way e dey do you, I wan make you tell me no lie
Have no fear, I go treat you right
You go sleep well till d daylight
Give you the medicine make your body no run down
When I finish with you, your body go calm down
Emergency emergency
This kin thing I never see
Emergency emergency
This kin thing I never see
Temperature high on love
If you let me girl
I go give you love overdose
Temperature high on love
If you let me girl
I go give you love overdose
Jekun jekun, no mi no
Dakun dakun, lo mo
Jekun jekun, no mi no
Dakun dakun, lo mo
Jekun jekun, no mi no
Dakun dakun, lo mo
Jekun jekun, no mi no
Dakun dakun, lo mo
Omo na only God oh
Wey dey save person oh
But I go do my best
Abeg be my guest
You know say na experience
Na him dey teach person
And with some intimacy
No intricacy
Give you the medicine make your body no run down
When I finish with you, your body go calm down
Emergency emergency
This kin thing I never see
Emergency emergency
This kin thing I never see
Temperature high on love
If you let me girl
I go give you love overdose
Temperature high on love
If you let me girl
I go give you love overdose
Jekun jekun, no mi no
Dakun dakun, lo mo
Love overdose oh
Jekun jekun, no mi no
Dakun dakun, lo mo
Love overdose oh



Credits
Writer(s): Inconnu Compositeur Auteur, Akinmayokun Awodumila
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.