Testo Lockdown - Bad Boy Timz

Testo della canzone Lockdown (Bad Boy Timz), tratta dall'album No Bad Boy, No Party

(Original)
I've been thinking, praising my darling
Let's vibe all night 'til the fire burning
Oun gun'yan mi kere, oh-ah, she's on a journey
Journey to me right now
Maradona oh, Maradona oh
I never see this kind player, oh
She play me corner, oh, play me corner, oh
Her papa sef na soldier, oh
Sarafina oh, Sarafina oh
I never see this kind of player, oh (ohh)
This kind of player, oh (ohh, oh-oh)
And I like that thing, that thing, maami
My spaghetti baby, oh (my spaghetti baby, oh)
Back and front you gat
You know nobody touching you
Things they do for money
Anything for money, oh
Nothing dey freak my baby, oh (baby, oh)
Anything I buy, I go buy for two
We could put it on lockdown
Vibe non-stop, ahn-ahn-ahn
I do it for love now
Jọ, mai lọ, baby oh
We could put it on lockdown (put it-, bae)
We dey vibe non-stop, ahn-ahn-ahn
I do it for love now
Jọ, mai lọ, baby oh (spiritual)
Many-many things wey you do wey dey make me dey sọjí (I dey sọjí) (Ọlọhun)
Many-many things wey I see, my eyes don doti (shock wọn bakan)
Ọmọge, mi o lọ'le mọ (lọ'le mọ, oh)
O ri pe, mo ti m'ọtí tan (m'ọtí lọ, oh)
I called you like 30 missed calls, posting Snaps in Barbados
If I tell you everything (uh-uhn)
All the things wey my eyes don see (uh-uhn)
Ma lọ sọ fún ẹlòmí
Out of all, na you I fancy
Put it on lockdown
Vibe non-stop, ahn-ahn
Do it for love, ye-ahh
Jọ, má lọ, baby
Maradona oh, Maradona oh
I never see this kind player oh
She play me corner oh, play me corner oh
Her papa sef na soldier oh
Sarafina oh, Sarafina oh
I never see this kind of player, oh
This kind of player, oh
And I like that thing, that thing, maami (maami, woah)
My spaghetti baby, oh (spaghetti baby)
Back and front you gat (you gat oh)
You know nobody touching you
Things they do for money (for money, oh)
Anything for money (anything for the money)
Nothing dey freak my baby
Anything I buy, I go buy for two
We could put it on lockdown
Vibe non-stop, ahn-ahn-ahn
I do it for love now
Jọ, mai lọ, baby oh
We could put it on lockdown (lock-down)
Vibe non-stop, ahn-ahn-ahn
I do it for love now
Jọ, mai lọ, baby oh



Credits
Writer(s): Oloruntimilehin Olorunyomi, Banjo Oluwasemilogo Kayode
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.