Rockol30

Testo Loaded - Tiwa Savage feat. Asake

Testo della canzone Loaded (Tiwa Savage feat. Asake), tratta dall'album Loaded

Dem never see nothin', dem go see somethin'
When I enter for the club, you go turn big thing
All the kele for my hood, they wan touch my thing
Kilode? won fe pami, awon alakoba
Supreme (Supreme), mo sha Gucci down to Louboutin
Even your Commando and your Bruce Lee (even your Commando and your Bruce Lee)
B'oshe ri mi, lon be'ri, won ti she'mi (won ti she'mi)
(Tune into the king of sound and blues)
Ye, anipe kini won soh? (won soh oh)
Agbaje, Agbaje, gimme one puff (one puff)
Omo yen saare wo'le, moti bon'tan (moti bon'tan)
Aye kan lo, aye kon bo (aye kan lo, aye kon bo)
Omo kan lo, omo kan n bo (omo kan n bo)
Mr. Money, rora (Mr. Money, rora)
Abija-'Bija, mon kan ra (Abija-'Bija, mon kan ra)
Y'all better run away fi cover (y'all better run away fi cover)
Ma loh wa, if you no get insurance (ma loh wa, if you no get insurance)
Omo oba, I dey for you, if you dey for me (if you dey for me)
J'aye b'eni je lotto (je lotto)
Ye ma puro, Pinocchio (Pinocchio)
Bi Limpopo, KCee and Jojo (KCee and Jojo)
Ani ma ya werey, ya photo (ya photo)
Olofo l'oun binu ologo (ologo)
Ye ma shebi olodo (olodo)
1964 lati n mu Coco (lati n mu Coco)
I'm loaded (I'm loaded)
Hmm, I'm loaded (hmm, I'm loaded)
Olomi jen gbe e de'be (olomi jen gbe e de'be)
My baby, nobody dey there (my baby, nobody dey there)
Hmm-mm, I'm loaded (I'm loaded)
Hmm, I'm loaded (I'm loaded)
Olomi jen gbe e de'be (olomi jen gbe e de'be)
My baby, nobody dey there (my baby, nobody dey there)
They wan jot my ting, dem go learn lesson
Opolopo, I dey carry first (t'oba shey bala bala, dem go collect)
Emi Dagboru (omo Alabasi, ahh)
Awon blogger blogger t'ofe fi mi gba star (o ti, joor)
Sex tape o le ba'ye mi je (nibo?)
Igbadun kekere yen
(Na who never fuck, hands in the air)
Tiwa l'omo t'on soh, t'on soh (t'on soh)
Today, Germany, tomorrow na London (London)
Money too long, e no get bus stop (bus stop)
Won ni "kin rora, kin rora, kin rora" (kin rora, kin rora, kin rora)
(Oh dorime)
They wan use dorime finish me for here
(For Orile)
Dem no dey use me play when I enter Shitta oh
Omo oba, I dey for you, if you dey for me (if you dey for me)
J'aye b'eni je lotto (je lotto)
Ye ma pa'ro, Pinocchio (Pinocchio)
Bi Limpopo, KCee and Jojo (KCee and Jojo)
Ani ma ya werey, ya photo (ya photo)
Olofo l'oun binu ologo (ologo)
Ye ma shebi olodo (olodo)
1964 lati n mu Coco (lati n mu Coco)
I'm loaded (I'm loaded)
Hmm, I'm loaded (hmm, I'm loaded)
Ololade gbe mi de'be (Ololade gbe mi de'be)
My baby, nobody dey there (my baby, nobody dey there)
I'm loaded (I'm loaded)
Hmm, I'm loaded (hmm, I'm loaded)
Ololade gbe mi de'be (Ololade gbe mi de'be)
My baby, nobody dey there (my baby, nobody dey there)



Credits
Writer(s): Olamide Adedeji, Ololade Ahmed, Tiwatope Omolare Savage, Michael Segun Ajayi, Kareem Olasunkanmi Temitayo, Ekeh Chiaka Joseph, Oluwalewani Juliana Solagbade
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2025 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.