Testo Living Things Remix - 9ice feat. DaVido

Testo della canzone Living Things Remix (9ice feat. DaVido), tratta dall'album Hits from Africa

oh oh oh Ancestor and OBO, eh eh
It's Young John the wicked producer
Haaaa, kin sha ti lowo, owo
Living things, everywhere I go dem feeling me
all the girls you know dem feeling me
everywhere I go am giving things
cos my God, he no dey limit me
I don go, eh eh, obo don go
Hook/Chorus
Kin sha ti lowo, Ori money
Bori Money
Kemi sha ti lowo
Without my daddy money, kin sha ti lowo
ask my baby money, Kin sha ti lowo
Awon temi sashe, won sashe won sashe
won sashe loru moju, won sashe won sashe
Awon temi sashe o, lai foju konrun
Ole sun ole lagun, ole n sun, ko mo Google
ole nsun, ole ran'run
Ole sun, ole o kaku
Yeh...
Money no dey fall from heaven
Se you know ooo
God no go come down from heaven
You better know ooo
Hook/Chorus
Living things, everywhere I go dem feeling me
all the girls you know dem feeling me
everywhere I go am giving things
cos my God, he no dey limit me
I don go, eh eh, obo don go
Haaaa, kin sha ti lowo, owo
Without my daddy money, kin sha ti lowo
as my baby money, Kin sha ti lowo
ah eeeeh ehh
Who talk sey you no fit make am?
heeeeh eeeeh
God blessings dem no fit break am
laye laye
myself dem no fit shake am
hey hey
just dey pray, just dey pray sha
make sure you no look any stranger
one day he go make chance for you
cos he don get plan for you
Yeh yeeh
kiku mapami mapami
komo mase ku mase ku
kaye mase ku mase ku
kowo wa wole, wa wole
kiku mapami mapami
komo mase ku mase ku
kaye mase ku mase ku
kowo wa wole, wa wole
Hook/Chorus
Ori money, Kin sha ti lowo
Without my daddy money, kin sha ti lowo
as my baby money, Kin sha ti lowo
hey hey, Yeh
Human being, human being
We making money differently, differently
As a human being, human being
Ojo iku lojo isimi
Ah aha ah aha...
Today na my pay day
Mo sise mo rere
Thank God it's friday
Kajeye gbagbe osi ooo...
When you see me coming
Make way, make way, make way
Kuro lona
Hook/Chorus
Living things, everywhere I go dem feeling me
all the girls you know dem feeling me
everywhere I go am giving things
cos my God, he no dey limit me
I don go, eh eh, obo don go
Ori money, Kin sha ti lowo
Without my daddy money, kin sha ti lowo
as my baby money, Kin sha ti lowo
Living things, everywhere I go dem feeling me
all the girls you know dem feeling me
everywhere I go am giving things
cos my God, he no dey limit me
I don go, eh eh, obo don go
Ori money, Kin sha ti lowo
Without my daddy money, kin sha ti lowo
as my baby money, Kin sha ti lowo
hey hey



Credits
Writer(s): David Adedeji Adeleke, Abolore Ajifolajifaola Adegbol Akande
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.