Testo Life - IROKO LION
Testo della canzone Life (IROKO LION), tratta dall'album Life
I can talk to anybody anyhow and nothing will happen
na na na na (if anything happen many thing will spoil.
(mad o) if anything spoil there will not be solution
Oh omoiyami, Lion gan gan gan
OT wise so caution yourself
If them no ginger you naw ginger yourself
Life na karma brother use your sense
I do my best I fit leave the rest
But still here them still dey vex
Omo ologo me I no relent
More life to make kota ko jele
Picker wake up ma gbensome
My father, My father, answer prayers shock frienimies
wey get eye tio fe rimi, No love no story.
When you win so much it look so easy
More money drive me crazy yeah
More die to my enemies
Two door with my baby
Anyhow e be, Anyhow e be my brother
Don't stay down too long You know say life too young
Anyhow e be ma de Hustle lo
Oro aye asan, mo shi le Hustle lo
Don't stay down too long
You know say life too young
If you show me love I go show you more
You show me shege I go show you raw
Everyday na payday na turn by turn
I see nobody I carry my cross
Them say oh my God,
When I para dem say oh my God
Steady chasing me I no go fall
Them wish me bad me I go pray to God
Anyhow e be, Anyhow e be my brother
Don't stay down too long
You know say life too young
Anyhow e be ma de Hustle lo
Oro aye asan, mo shi le Hustle lo
Don't stay down too long
You know say life too young
If you show me love I go show you more
Show me shege I go show you raw
Everyday na payday but na turn by turn
I see nobody I carry my cross
Them say oh my God,
When I para dem say oh my God
Steady chasing me I no go fall
Them wish me bad me I pray to God
(anyhow e be, anyhow e be my brother
no singer to love
mad o
hustler harder
Credits
Writer(s): Olanrewaju Ismaila
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Disclaimer:
i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare
direttamente Musixmatch nel caso tu sia
un artista o
un publisher.