Testo Let Him Go - Korede Bello

Testo della canzone Let Him Go (Korede Bello), tratta dall'album BELLOVED

Eeeeeh!
Korede Bello oooh oooh ooh
Don Jazzy pon this again
You be jollof rice
No let them dey treat you like white rice yo
You be my Rolce Royce
No let them dey ride you like keke Napep
or Okada sef
My diamond, you need a real man wey go cherish – o
So if your man dey do any how
He go see any how
Girl I dey tell you now
You better leave them
Let him – let him go
Let him – oh Let him go
I say let him – Let him go – uo!
Man wey dey beat you let him
Let him go
Let him – oh Let him go
I say let him – Let him go – uo!
You better leave them
Doesn't fitting your profile
Doesn't make you bokwile
If the man no dey drop bar
Make you give am the space bar
Shift – Alternate and delete am oh
Tell him Asta Lavista oh
Is your time waiting worth while
Does he worship the most high
Baby you know me I no Like kamo
Me I no dey like to dey see you cry oh
Make you no dey let am dey do you wayo
Cos you be the star for my eye baba fryo oh eh
Oya don't be shy oh
Baby come click on the link in bio – aah!
If the man dey do anyhow
He go see anyhow
Girl I dey tell you now
You better leave them
Let him – Let him go
Let him – oh Let him go
I say let him – Let him go – uo!
Man wey dey beat you let him
Let him go
Let him – oh Let him go
I say let him – Let him go – uo!
You better leave them
Baby let him go ooh – let him go
Baby let him go ooh – let him go
Baby let him go ooh – let him go
I wanna let you know ooh
Let him go ooh – oh Let him go
Baby let him go ooh – let him go
Baby just let him go ooh



Credits
Writer(s): Michael Ajereh Collins, Bello Korede Kareem
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.