Testo Legend - Oxlade

Testo della canzone Legend (Oxlade), tratta dall'album Legend

How many no first gree make I do music(frency)
Which of my brother wey dey do music
Your cousin na banker
Your brother na lawyer
Ogbeni lokawe kokawesi
Shen shen shen
Oju lo pe si shen shen shen
Oh no
I no dey fear down for you(I no dey fear down for you)
After all the things wey man don face still
Dey stand up tight(mo duro gidigan moduro gidigan)
My brother, I am a survivor
After all the things wey man do face still dey
Stand up tight (moduro gidigan moduro gidigan)
I look myself in the mirror yeah, and I told myself
Ola you will be great
Fuck what people say
I look myself in the mirror yeah,
And I told myself o
Ola you will be great
Fuck what people say
Omo you go be legend oo
You go be legend o
Dem go dey sing your song all around
For junction and for the roundabout
You go be legend oh no
Ola you go be legend o
Dem go dey sing your song all
Around for junction and roundabout o yeah
Plenty question be rising all night like ola why you go blow when you
Go chop life the money enemy I swear
You dont even know.(you know you know)
Aiyi moye promoter to ti gbowo wa salo
The journey long and I know say e get gallop
Na only me know all the gbese wey we pile up
We get drive but baba be the pilot
I no talk say na me be best singer but e sure for me
Say, I will be great
Fuck what people say
I no talk say na me sabi pass I no be Xavi I no too sabi
But I will be great o
Fuck what people say
Ola I go be legend oooo
You go be legend o
Dem go dey sing your song all around
For junction and for the roundabout
You go be legend o
You go be legend o
Dem go dey sing your song all around
For junction and for roundabout oh yeah.



Credits
Writer(s): Olaitan Abdulrahman Ikuforiji, Bryanzee
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.