Rockol30

Testo Left Pocket - Victor AD

Testo della canzone Left Pocket (Victor AD), tratta dall'album Red Eye

It's Tspize beat
It Victor AD na na na yeah
Aih
Spiritual
Them still they ask of me o
Them claim them no know me
Them want to hear story
They claim na dem holy
I give them action film
And now they run from coast to coast
Make them find the post
Abra oluwa we no dey boast aa
All I need is love from you my fans
If them like them say we razz
Shey na God na em bring us out
Their opinions no dey count
Leave them make them write all sort of things and talk Say we no go make am brother
Say I focus on making it as I go down on my knees and Pray
Lord that billions I dey pray for make e dey for my left pocket e
I say that money for the Rolls Royce make e dey for my breast pocket e
Lord that billions I dey pray for make e dey for my left pocket e
I say that money for the Rolls Royce make e dey for my breast pocket ee
They no know how the story start
And if they want it i take them to the start ee
Back and forth they press restart
Say i no go give them chance make them go restart aim
Them make we set to left to come this far
One hit wonder wey don come this far
One song 25 new countries
If them claim them go school make dem do the counting
All I need is love from you my fans
If them like them say we razz
Shey na God na em bring us out
Their opinions no dey count
Leave them make them write all sort of things and talk Say we no go make am brother
Say I focus on making it as I go down on my knees and Pray
Lord that billions I dey pray for make e dey for my left pocket e
I say that money for the Rolls Royce make e dey for my breast pocket e
Lord that billions I dey pray for make e dey for my left pocket e
I say that money for the Rolls Royce make e dey for my breast pocket ee
Said who God has bless no man can curse
E no go bad if we look good of course
Keep your circle small no let them cross
Cause na you them go play if the journey pause
Say oh no Oh no
You can't afford to go broke
See them want us make we go slow
But na private jet we go take go
Lord that billions I dey pray for make e dey for my left pocket e
I say that money for the Rolls Royce make e dey for my breast pocket e
Lord that billions I dey pray for make e dey for my left pocket e
I say that money for the Rolls Royce make e dey for my breast pocket ee
Mixing Xeeno Foster



Credits
Writer(s): Victor Adere
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Altre canzoni dell'album

Elenco artisti

© 2025 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.