Rockol30

Testo Learning life - Usmanial Vibez

Testo della canzone Learning life (Usmanial Vibez), tratta dall'album Struggle for the Good

Your own congratulations no go pass this year too
Base on believe oma set
Who don broke go still rich na who die no go wake up
Hope say you never loose hope
E hard today no mean say he no go soft tomorrow
Nothing concern family in this matter
Wetin family dey wait for na your rip so no go loose guard
God abeg anywhere wahala dey no carry me go there
Give me money and peace of mind
Where una dey bomb which vpn una dey use Make una carry me reach there I don too suffer
Man don dey go astray make man no later post man RIP oo
Omoh I don pray tire today where my own time go come God abeg I don tired
You fit dey active make you still dey face sapa for here life no balance too
If you don't love me don't love me I love myself
Na why me I dey carry my cross
See space wey una give me because I no guide
No be so life be o my bro
God send helper to me mummy is getting old and I never make am
Make I just follow the sweet client go
I don leave the sweet girl for una
Love matter no be for here na money me I dey find
Nothing go do who shenk you stand up and fight for yourself my bro
Make all this risk sha no turn to candle night Cause mummy is waiting for my pay day
Person wey trek today fit later trek tomorrow cause Benz no be 10k
Don't look down on yourself you can still rise my bro
Stubbornness without working hard my bro is foolishness
No deceive yourself my bro
Facebook kill 2go
Xender kill Bluetooth
IPhone kill Blackberry
Sha no go loose guard for street make your nigga no go kill you
If you life post a guy with Benz if your destiny helper is to marry bike man you can't escape it
Nobody is your brother if you are not winning
Wetin man dey face now to give up self go dey hard
I keep taking the risk so I can win more
No matter where you go remember the road that'll lead you home back bro no forget
No be say we no dey try but without money no evidence
Try to hustle hard and make mama proud
Nobody go dey for anybody na you go carry your cross
God dey



Credits
Writer(s): Usman Imole
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2025 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.