Testo Lady - Minz

Testo della canzone Lady (Minz), tratta dall'album Lady

Mmm ah
Ahn ahn ahn ahn Yeah
Ahn ahn ahn ahn Yeah
Ahn ahn ahn ahn
My lady, my lady
Dangbana o n go crazy
O lo lo lo o n lo momi
Come ginger me, please
You dey touch my soul
You dey tension body
Baby fuck anything
Wey no go make me hold you tight
Girl I've been feening for you oo ou
Nothing wey man no go fit do
How'd you put that ass in evisu
Ye
Make I no go start to dey chase like a mad man
'Cause your body sef e dey kill a man
To ba mo bo se murder mi
To ba mo
Make I give you rose cause you sweet like a flower
Girl you stuck on my mental
Number one baby hands down
You suppose you suppose you suppose
My lady My lady
Natural baby no packaging
Not chasing but she's attracting
Many men dey line for the vacancy
Mmm ah
Ahn ahn ahn ahn yeah
Ahn ahn ahn ahn yeah oh
Ahn ahn ahn ahn
Ain't she picture perfect
No difference what she posting online
What she posting online
Me I be lowkey I can't shout
Ain't she picture perfect for somebody like me
Put other girls in a body bag
Come close make I free your mind
Come close make I leave you wondering
Make I give you rose cause you sweet like a flower
Girl you stuck on my mental
Number one baby hands down
You suppose you suppose you suppose
But she be my lady my lady
Dangbana o o n go crazy
O lo lo lo o n lo mo mi
Wetin you dey find you're going to see
I say my lady my lady
Natural baby no packaging
Not chasing but she's attracting
Many men dey line for the vacancy
Mmm ah
Ahn ahn ahn ahn yeah
Ahn ahn ahn ahn yeah oh
Ahn ahn ahn ahn



Credits
Writer(s): Oluwadamilola Aminu, Olagundoye Malcolm, Opara Ugochukwu
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.