Testo Kponlongo - Waje feat. Timaya

Testo della canzone Kponlongo (Waje feat. Timaya), tratta dall'album Kponlongo

Micon Super Sound Boy
Yeah Yeah
Yeh Yeah
Girl Your Body, A'fit Killy Somebody
Girl Your Body, A'fit Killy Somebody
The Way You Whine, E'fit Killy Somebody
A'fit Killy Somebody
I Say Fine Girl Kpolongo
Dey Makes The Place Kpolongo
Say The Way Me A Fit On A Daily
Dey Make The Whole Place Dey Kpolongo
Bobo Kpolongo
I Wake It Up Kpolongo
Say The Way I Fit Turn It
I Make The Whole Place Go Kpolongo
I Never Do You Wrong Eh
I Will Treat You With Care
I Never Do You Wrong Eh
Amma Show You My Care
Baby Don't You Worry Eh
I Will Treat You With Care
I Say, Nwa Maram Ma
Hasima Hasima
I Love The Way You Roll It
Baby Girl I Say Hasima Hasima
I Like The Way You Roll It
Leggo
Ohhh, No Be Everyday I Dey See Bobo Wey Dey Come Correct
Love Me, Love You, Omo I Must To Confess
I Don Tire, I Want To Rest
Show Me You Want The Best
I Believe You Want To Impress Me Baby
All The Girls Dem Kpolongo
Dey Makes The Place Kpolongo
Say The Way Me A Fit On A Daily
Dey Make The Whole Place Dey Kpolongo
Bobo Kpolongo
I Wake It Up Kpolongo
Say The Way I Fit Turn It
I Make The Whole Place Go Kpolongo
I Never Do You Wrong Eh
I Will Treat You With Care
I Never Do You Wrong Eh
Amma Show You My Care
Baby Don't You Worry Eh
I Will Treat You With Care
I Say, Nwa Maram Ma
Hasima Hasima
I Love The Way You Roll It
Baby Girl I Say Hasima Hasima
I Like The Way You Roll It
Leggo
I Got Girls Everywhere I Go, Wey I Never See Their Face Before
And Looking Inna Your Face And I Know
Say You're The Girls Way I Met Before
Bobo Oh
All My Feelings All My Loving I Go Give Am To You
Boy I Dig You And I Got You Everything You Need
Boy I'm With You
Boy See Your Love E Dey Sweet Me
Baby Boy You Got Me Completely
Baby Show Me Love On A Daily
I Beg You Boy Don't Deceive Me
Prove Dem Wrong
Na Who Dem Are Call
Waje Dey And Timaya One Time
Prove Dem All
Na Who Dem Are Call
When We Step Inna The Place One Time
Prove Dem ALL
Prove Dem All
Prove Dem All
Nananananna
Leggo
Piri Gbem Gbem
CONTINUED ...



Credits
Writer(s): Aituaje Iruobe, Inetimi Timaya Odon, Tamunongo Treasure Paul
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.