Testo Koripe - Boi Remmei
Testo della canzone Koripe (Boi Remmei), tratta dall'album Walking Out of Darkness
OH OH Heeeee
OH OH He OH OH He
OH OH He He
Bhadboi
OH OH Heeeee Remmei
OH OH He OH OH He lei lei
OH OH He He
Pikin wey no get mama 4 Lagos
Ofe sare ofe'gbe first
Tonba'baefa no too Para
Tobari Ise mafi Para
Koje koripe
Toba'un sun ko'dide
You gas no kosi holiday
All way should be your way
Koje koripe
Toba'un sun ko'dide
You gas no kosi holiday
All way should be your way
One time are you feeling the vibes
Are you feeling the nana
Constantly me Dey grind
All my hustle base on kpa (Hee)
Ago eya eje'un flow
Omo lemina eje'unjo
All my hustle base on owo
Buh waiting I gain if I no blow
I must too lowo I must too blow
Bigger place I must too go
Many place I must too show
I must too show
I must too lowo I must too blow
Bigger place I must too go
Many place I must too show
I must too show
Pikin wey no get mama 4 Lagos
Ofe sare ofe'gbe first
Tonba'baefa no too Para
Tobari Ise mafi Para
Koje koripe
Toba'un sun ko'dide
You gas no kosi holiday
All way should be your way
Koje koripe
Toba'un sun ko'dide
You gas no kosi holiday
All way should be your way
Logba logba ni mii Kaiye malo temi mo tiwon
Omo iyami abo'ribi Constantly money turn me on
Eni oshe bi alaru loyingbo Kole'di Adegboro loja oba
Never loose hope ashida
Put me in there heart jekinta (Say hee)
I be bad devil cus I be hustler
As I Dey grind make The money yapa
Na who work go chop
Monkey no fit work make bamboo Dey chop
Owu don Dey blow me No be today
So constantly I Dey work I Dey pray
It's live on the beat
I must too lowo I must too blow
Bigger place I must too go
Many place I must too show
I must too show (ohuo
I must too lowo I must too blow
Bigger place I must too go
Many place I must too show (oho
I must too show
Credits
Writer(s): Agboola Issa Aderemi
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Disclaimer:
i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare
direttamente Musixmatch nel caso tu sia
un artista o
un publisher.