Testo Kilode - Pryme feat. Peruzzi & DaVido

Testo della canzone Kilode (Pryme feat. Peruzzi & DaVido), tratta dall'album Kilode

Come gimme love
(Their daddy)
E dey hold me for work
(Their daddy)
I'm looo-
If u no wan gimme love
(Ya daddy)
It's Davido
Oh, their daddy
Why u dey hold me for work
Pryme official
(Their daddy)
Damnnn fresh on the beat
Girl I no go do you ojoro
Like bread and butter we go dey together baby ooh yah
Pass me ur love make we turn up ooh ohh ohh ohhh
The way u do dey make me dey go crazy for u
Them say love e dey blind, but I dey see am for your eyes
Erima you are my life
Ọbụ mụ na gị final
Look around, look around
Baby see what you've done to me
Sisi don't you realize
Baby kilode
Wetin u give me chop ooh
Baby kilode eeh
Me I go wan chop again
Ooh yeah yeah
Come gimme love
(Their daddy)
E dey hold me for work
(Their daddy)
If you no wan gimme love (put a bang bang bang bang)
(Their daddy)
Why u dey hold me for work
(I'm loooo-)
(Their daddy)
Same shawty wey dey whine for the dough
You for gimme love before I sample the kpo(Kpo kpo the kpo kpo the kpo kpo the kpo kpo)
My heart e dey beat e dey go slow (go go, go slow)
Now me I no know
Whether na Gucci, Ferragamo wey make you wan dey run away
I no know again, baby tell me kilode
Manya, manya
Girl I don high and I can't stop
But I wan chop but I can't chop 'cause you no dey
Manya, manya
See girl I don high
Girl I can't stop
Baby kilode
Wetin u give me chop ooh eeeh
Baby kilode eeh
Me I go wan chop again
Ooh yeah yeah
Damnnn Fresh on the beat
Come gimme love, gimme love
(Their daddy)
Ooh their daddy
E they hold for work (for work ooh)
(Their daddy)
Ooh their daddy
If you no wan gimme love
(Their daddy)
Ooh their daddy
Why you dey hold me for work
(Their daddy)
Na your food I dey wan chop
Everything go be non-stop
For your sake I go lock up
Shey na me yo go wan marry
My pikin you go gats carry
You go live you no go work hard
She say na so the lifestyle dey dey?
I say na so the lifestyle dey pay
Chop life
Ooh we get it all, you can wear it all (oshey)
That life
I give you tons of pearls give you all the world (oshey)
Sweet life
For you I sing a song and i'mma put you on (oshey)
Awon baby, my life
Osheyyy
Your life (oshey)
Baby kilode
Wetin you gimme chop
Baby kilode
Me I go wan chop again
Me I go wan chop again
Mix Monster



Credits
Writer(s): David Adedeji Adeleke, Tobechukwu Victor Okoh, Emmanuel Adeshina Bello, Promise Chibuike Nwabueze
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.