Testo Karma - Cuppy

Testo della canzone Karma (Cuppy), tratta dall'album Original Copy

Wai Wai Wai Wai
You haffi Cuppy dat you know
Yeah yeah
Yah Mahhhn
Agatage
Stonebwoy
Come fi show dem wagwan
Nobody can stop we now
See the love wey we get e just dey elevate
Virus can't catch me now see my software e be up to date
Girl you look so cool make me wanna give you all and more
I feel your love so true woman that's all I'm looking for
Fine fine baby
Fine fine baby
I no go fit deny na you dey craze me
Fine fine baby
Fine fine baby
I no go fit deny na you dey craze me
Karma Karma Karma
You got to know say na me be your
Karma Karma Karma
Oooha Karma Karma Karma
Shey you no know say na me be your
Karma Karma Karma
Aaai Karma Karma Karma
You got to know say na me be your
Karma Karma Karma
Skibilibeng oo
You give me belle I go take am full
I meet your papa you go meet mine too
Them no give blessing we go run, go hood
The thing dey do me like a deja vu
You give me belle I go take am full
I meet your papa you go meet mine too
Them no give blessing we go run, go hood
The thing dey do me like a deja vu
Fine fine baby
Fine fine baby
I no go fit deny na you dey craze me
Fine fine baby
Fine fine baby
I no go fit deny na you dey craze me
Karma Karma Karma
You got to know say na me be your
Karma Karma Karma
Oooh Karma Karma Karma
Shey you no know say na me be your
Karma Karma Karma you know know know know know
Alright then again
Whine fi me now now now now
Baby whine fi me now now now now
Whine fi me now now now now
Bounce fi me whine fi me aaaai
Karma Karma Karma
You got to know say na me be your
Karma Karma Karma
Oooh oooh
Ooooh
Why you laff for me face
Why you look at me like dat
You haffi Cuppy dat
Yah mahn yah man
Cuppy dat



Credits
Writer(s): Livingstone Etse Satekla, Daniel Otaniyen-uwa, Florence Otedola
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.