Testo Joy - D Jay feat. Black Sherif

Testo della canzone Joy (D Jay feat. Black Sherif), tratta dall'album Joy

Say mommy give me jɛjɛ o
It's Blacko Sherif!
Say! Mommy strive
So I go blow, yeah
My mommy strive
To pave way for me, yeah (Yeah)
Tell me inside life (Inside life)
See mommy 12 songs out and yet I'm not into life
Tell me, where the joy go dey?
If my work no bring no money?
Where my fame go dey?
If the songs no reach nobody?
Where the joy go dey?
If the work no bring no money?
Where my fame go dey?
If the songs no reach nobody, yeah? (Ey, ey)
Na one thing, mates go shun me oh
Na this thing, mommy, I for know
Ma success too wey dey delay oh
In this life, mommy na money oh
Na one thing, mates go shun me oh
Na this thing, mommy, I for know
Ma success too wey dey delay oh
In this life
Where the joy go dey?
If my work no bring no money?
Where my fame go dey?
If the songs no reach nobody?
Where the joy go dey?
If the work no bring on money?
Where my fame go dey?
If the songs no reach nobody?
Where the joy go dey?
When I no get nothing for my pocket?
Weytin my mama go say?
When I return to village with empty wallet?
Deɛ bɛn my brothers go chop?
When me sef I dey hung? Mehn, this life just dey kpai yɛn
Them still dey want make I fall
Buh meyɛ na anfa ade kye a, jo mɛsana ayɛ
I start dey grind no be today
From city to city, ɛpono bia no gbele
I go like complain but yɛsee meyɛ dede
Onipa yɛ fucking, human being be shege
I dey wait my blessings tey
I taya plus come again
I just dey want know my day
So I go dey come and claim
Where the joy go dey?
If my work no bring no money?
Where my fame go dey?
If the songs no reach nobody?
Where the joy go dey?
If the work no bring no money?
Where my fame go dey?
If the songs no reach no nobody, yeah? (Ey, ey)
Is this what I signed for?
Where my joy go dey?
I tell you my guy, don't give up
'Cause soon time we go make
And see, I know I go ketch top
Baba God go fee
Me, I know you no dey see top
But situation go dey change
Where the joy go dey?
If my work no bring no money?
Where my fame go dey?
If the songs no reach nobody?
Where the joy go dey?
If the work no bring no money?
Where my fame go dey?
If the songs no reach no nobody, yeah?
Sad man story
Say mommy give me jɛjɛ o
Jay-ey!



Credits
Writer(s): Langston Hughes, Howard Swanson
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.