Testo Jowo - Davido

Testo della canzone Jowo (Davido), tratta dall'album A Better Time

My baby, jo, jowo
Jo, jowo
My baby, jo, jowo
My baby, jo, jowo
Jowo
One time, three gbosa for the two person wey born you
I no go want to try lose you, chai, dem no born me well
I no fit tire for your matter lai lai, say "I no do"
Suddenly man a calm down, man down for only you, yeah
Many-many man dey try to whine you
I no really mind, dey just dey whine ni
Many-many girl dey try to whine me
Baby, no go mind, dem just dey whine ni
Many-many man dey try to whine you
But I no really mind, dey just dey whine ni
Many-many girl dey try to whine me
Baby, no go mind, dem just dey whine ni
So me say, "Jo oh, jowo"
Look into my eyes, oh baby, jowo
Will you be my wife, oh baby? (Jowo)
Baby, oya raga-raga-raga bo mi
Jo oh, jowo
Look into my eyes, oh baby, jowo
Will you be my wife oh baby? Jowo
Baby
Jo, jowo
My baby, jo, jowo
My baby, jo, jowo
Jowo
Amina, zo mana
Answer me joor, jen sinmi na
E be like you be my destiny na
This kind of love, e no dey similar
Amina, mutu mia
Mo la e gan, gbo t'emi na
No-no-no, mi o rin kakiri mo
Sun momi girl, baby, speak to me now
Many-many man dey try to whine you
I no really mind, dey just dey whine ni (oh-oh, men, I no dey whine you)
Many-many girl dey try to whine me
Baby, no go mind, dem just dey whine ni
Many-many man dey try to whine you
But I no really mind, dey just dey whine ni (oh-oh, men, I no dey whine you)
Many-many girl dey try to whine me
Baby, no go mind, dem just dey whine ni
So me say, "Jo oh, jowo"
Lo-look into my eyes, oh baby, jowo
Will you be my wife, oh baby? (Jowo)
Baby, oya raga-raga-raga bo mi
Jo oh, jowo
Look into my eyes, oh baby, jowo
Will you be my wife, oh baby? Jowo
Baby, oya raga-raga-raga bo mi
Jo, jowo
My baby, jo, jowo
My baby, jo, jowo
Jowo
(Napji killing this one)
Jo, jowo
My baby, jo, jowo
My baby, jo, jowo
Jowo
(Magic Boy, take it easy on the beat)



Credits
Writer(s): Adeleke David Adedeji, Oladeinde Okubajo, Kehinde Arome, Napi G
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

APPROFONDISCI:   

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.