Rockol30

Testo Johnny - Falz

Testo della canzone Johnny (Falz), tratta dall'album Moral Instruction

(JJD, JJD, JJD, JJD, JJD)
(Johnny just drop)
(Everybody say yea-yea)
(JJD, JJD, JJD, JJD, JJD, JJD, JJD, Johnny just drop)
Uh, Johnny just drop
Na person shoot am down
Johnny wey dey innocent
Johnny wey dey new in town
Dem kill am for Jos, for no just cause
Nobody fit comot for house
Dem no born us
Johnny no get privilege
But Johnny want more
He wan go study
Johnny say he wan be doctor
Him family die for the same floors
Same floors wey him blood pop
Why we no fit be one bros?
Why you wasting all the blood for?
Shey, na religion abi culture
Abi, politician wey dey sponsor?
Wetin be the thing wey dey cause war
Wey you no stop to dey drop blood?
Why do you need to show me the matchete?
What is the point of the gunshot? Pause!
Johnny just drop (JJD, JJD, Johnny just drop)
(Everybody say yea-yea)
Uh, Johnny just drop
For no just cause
Uh, go
Uh, Johnny come, Johnny go
Johnny, just complete him youth service
Passing out tomorrow
So, the guys dem do party for the place
Wey the boys dem dey meet usually
One or two drinks to relax, no be say dem too shack
Time don go, night don show, make dem come go house
Who stand for road? make I horn, oh
Na em po-po, shout, "park there
Where your particulars?
And where do you think that you are going like this ní'wò yii alẹ?
Ẹ rò pé ẹ lè má bẹ
Tẹ bá sọrọ jù, ẹ ma tẹ
Nna don run go chop life
Óyà, give me my share"
Before dem talk one, he say, "Shut up!
Small boy, who dash you liver?
Talk more, I go cock gun"
Small-time, he don pull trigger
Ah! He don kill am, oh
(We gonna have a short break)
(Everybody say yea-yea)
Johnny just drop
Na po-po shoot am down
This motherfucking trigger-happy nigga
Just cause unnecessary sorrow for him family sha
All because dem no oblige you when you ask for some cash
No fucking threat, no weapons
Just him and his guys in his car
You have the guts to tell me, "You're accidentally discharge"
Mad man, waka
You be bloody bastard
You waste a life, and try to tell me that you're sorry after
Trying times and dark days
It's just becoming darker
It's still the same sad story
Just another chapter
Johnny drop for Borno
Johnny kpai for Plateau
Some blame it on religion
Some dey fight for màálù
Johnny drop for Lagos 'cause say foolish man overdo
If Johnny continue to drop
Èèyàn mélòó lo má kú?
Èèyàn mélòó lo má kù? (Everybody say yea-yea)
Èèyàn mélòó lo ma kù? (Thank you, see you later)



Credits
Writer(s): Fela Anikulapo Kuti, Folarinde Falana
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2025 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.