Testo Jo - Rema

Testo della canzone Jo (Rema), tratta dall'album Rave & Roses

Another banger!
Oya baby, jo, jo, jo-jo-jo, jo-jo-jo-jo-kijo, eh
Baby girl, you promise say you no go play me like Rona-na-naldinho, eh
I'm in love with my African woman, Angelique Kidjo, eh
Me I don tell my mama say na you be my wife o, eh
Hmm, Omotola you dey boost my da-da, whoa-whoa-whoa-whoa
I like it when you dey call me Da-da, whoa-whoa-whoa-whoa
Other girls, they dey bu-bu, ga-ga, whoa-whoa-whoa-whoa
Only you be my baby pana, whoa-whoa-whoa-whoa
Where you dey o when I dey call your phone
You no dey pick my call, baby, wetin your friends don talk?
Shey na because I be star, dem talk say I dey get many girls
Me I no go lie, I dey get, but baby, na you I choose
Come, baby Juma, gimme sugar, you dey gimme sugar
Plenty calories dey for your sugar o, hmm
Come, baby Juma gimme sugar o
Ginger, you dey pull my trigger
Jo, jo, jo-jo-jo, jo-jo-jo-jo-kijo, eh
Baby girl, you promise say you no go play me like Rona-na-naldinho, eh
I'm in love with my African woman, Angelique Kidjo, eh
Me I don tell my mama say na you be my wife o, eh
Hmm, no mind them, all of them they go deceive you o
Hmm, if I tell you say, "I love you", baby, dey believe me o
Hmm, they dey use corner eye, all of them they dey jealous you o
Hmm, if I give them chance, all of them they go dey rush me o
Dey rush me o (tell me why you con dey vex for me o?)
Baby, no dey vex for me o
Anytime wey you dey vex, I go give you, muah
I go give you mmm, hmm, Obianuju (this you love na juju, juju, juju)
Oya baby, jo, jo, jo-jo-jo, jo-jo-jo-jo-kijo, eh
Baby girl, you promise say you no go play me like Rona-na-naldinho, eh
I'm in love with my African woman, Angelique Kidjo, eh
Me I don tell my mama say na you be my wife o, eh
Hmm, Obianuju, say this love is true
You dey make me do like fool
Hmm, hmm, Obianuju, hmm, this love is true
You dey make me do like fool



Credits
Writer(s): Divine Ikubor, Dylan Gordon Graham, Michael Ovie Hunter, Yoga Flame, Kenny Siala
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.