Testo Japa - Zadi Slim
Testo della canzone Japa (Zadi Slim), tratta dall'album Zero Friends (Deluxe Edition)
Omo God no go shame us rararara
You can call me Dem Zadi
Grew up in lagos
I wanted to be famous
Asuu on strike, but nobody wan talk omo God no go shame us
End sars, abeg police just dey kill us
Welcome to naija were our doctors don become tailors
Omo i wan japa
Omo i wan japa
Me i wan japa
Omo i wan japa
Everywhere sapa
Many people just dey Japa o
Owu yapa o
See me see yawa o
Thunder fire any maga o
Wey go talk anything for my back o
Bad belle
They wanna see me on okada
Hennessy and ice on God me I gallant
Many many times them say me I gara o
Grew up in Lagos
I wanted to be famous
Asuu on strike, but nobody wan talk omo God no go shame us
End sars, abeg police just dey kill us
Welcome to naija were our doctors don become tailors
Omo i wan japa
Omo i wan japa
Me i wan japa
Omo i wan japa
This na cruise
Dejavu
This na cruise
Dejavu
Eh this na cruise
Credits
Writer(s): Henry Ovuson
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Disclaimer:
i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare
direttamente Musixmatch nel caso tu sia
un artista o
un publisher.