Testo Jah - Ajesings
Testo della canzone Jah (Ajesings), tratta dall'album Heat
Any friend, we are enemies, oh-whoa
(Xtrapro)
How me haffi know?
How me haffi know?
(Xtrapro)
Fire burn dem wey no want me prosper (ooh)
When me I wan climb, dem comot the ladder (ah)
All they wanna see, make I jump okada, ah
Make I no chop Ofada, yeah
Your father, oh-ooh
Many people tell me say "they got my back" (ah-ah, ah)
Oh-oh, they stab my back
If you no dey for me, I no go dey for you (dey for you)
If you no ride for me (ride for me), I no fit ride for you, ooh
Na the hood me I ride come, many of them
But, no one to ride for me (ah-ah, ah)
No one to ride for me (ah-ah)
Girl, you my motivation
When I dey depression (when I dey depression)
You dey cure my tribulation, tribulation, oh
Girl, you my motivation (girl, you my motivation)
When I dey depression (when I dey depression, oh-oh-oh, oh)
You dey cure my tribulation, tribulation, ah (you dey cure my tribulation, tribulation)
Me, I tell everything wey me feel for my mind
Make them tell me wetin I fit do for my life, ah
Pastor lie oh (lie)
Alfa lie oh (lie)
Lie, lie oh (lie), oh-ooh
Many people tell me say "they got my back" (they got my back)
Oh-oh, they stab my back (my back)
If you no dey for me (dey for me), I no go dey for you (I no fit dey for you)
If you no ride for me, I no fit ride for you, ooh
Na the hood me I ride come, many of them
But, no one to ride for me (ah-ah, ah)
No one to ride for me (ah-ah)
Girl, you my motivation
When I dey depression (when I dey depression)
You dey cure my tribulation, tribulation, oh
Girl, you my motivation (girl, you my motivation)
When I dey depression (oh-oh-oh, oh)
You dey cure my tribulation, tribulation, ah (you dey cure my tribulation)
(Aje on the Mix)
Credits
Writer(s): Adesanya Ajebiyi
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Disclaimer:
i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare
direttamente Musixmatch nel caso tu sia
un artista o
un publisher.