Testo Igara - Sidexbeats

Testo della canzone Igara (Sidexbeats), tratta dall'album Igara

Gbess! Eeeeh, Aye Oooooh
Yeye Yeye ay aye
Oooo Oh ye ye
Kronbeh
Igara - Won Bey Nigboro
Follow who know Road
Igara - AWon temin Bey Nigboro
Bhad Boy - telling me stop, Oh noo
Buh mi no wan go solo
Say mi dey hustle everyday, Awaaaa
For JAH just to light up the place. Amen!
Amen ooh - Amen
Amen ooh - Amen
Amen oooh - Amen
For JAH just to light up the place
I am getting my dough o
Everyday getting my mula o
Eledumare change up mi level
Cos Agro na Double wahala
"FOR DEADY BODY"
I am getting my dough,
Am getting my dough Ooo
Everyday getting my mula O
Eledumare change up mi level o
Cos Agro na Double wahala
"FOR DEADY BODY O"
Igara Oh no no no Oooooh
Won Bey Nigboro
Kronbeh
Igara - AWon temi Bey Nigboro
Oh no-no no no Oooooh
Igara, Omo ope Won Bey Nigboro
Oh no nOoooh
Igara - AWon temi Bey Nigboro
Help me say Amen!
Amen Ooh - Amen
Amen ooh - Amen
Amen Oooh - Amen
Your hustle go pay one day Amen
Amen ooh - Amen
Amen ooh - Amen
Amen oooh - Amen
Your maga go pay one day Oooo Amen
Moun Bor, Ehnnn Wo - Moun Don, Moun Don
Moun fo, Ehnnn wo - koba, Nibi
Nibolede te'ehn fo
If you do anyhow, you go see anyhow
Say we sipping on dem Hennessy steady
Spitting on dem bars like we so born ready
No be laulau dem dey call us their daddy
Na the mula we dey case
No be cash and carry aje.
I am getting my dough o
Everyday getting my mula o
Eledumare change up mi level
Cos Agro na Double wahala
"FOR DEADY BODY"
I am getting my dough,
Am getting my dough Ooo
Everyday getting my mula O
Eledumare change up mi level o
Cos Agro na Double wahala
"FOR DEADY BODY O"
Igara Oh no no no Oooooh
Won Bey Nigboro
Kronbeh
Igara - AWon temi Bey Nigboro
Oh no-no no no Oooooh
Igara - Won Bey Nigboro
Oh no nOoooh
Igara - AWon temi Bey Nigboro
Help me say Amen!
Amen Ooh - Amen
Amen ooh - Amen
Amen Oooh - Amen
Your hustle go pay one day Amen
Amen ooh - Amen
Amen ooh - Amen
Amen oooh - Amen
Your maga go pay one day Amen
Yee, Aye
Nibo, Nibo, Nibo,
Krombeh
Commot for road
Amen ooh - Moun Don
You hustle go pay one Krombeh
Follow who know road
Aye, Krombeh
Amen ooh - Amen
Your maga go pay one Krombeh
Commot for road
Ya, Y'all Ya' Already know
Ya' Already Know
Ya' Already Know
Talo, talo, Taloshey beat.
Ya' Already Know



Credits
Writer(s): Sidexbeats
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.