Testo If You No Love - Chike

Testo della canzone If You No Love (Chike), tratta dall'album Boo of the Booless

Make I know, make I know
Oh, make I know, make I know
Make I know, make I know (don't play me)
Calling me the sugar wey dey your tea
Calling me the honey wey dey your bee
Anything you tell me I dey believe oh
Showing me around like I lost my way
Telling all your friend say na be bae, oh
Baby, see me I don dey believe oh
Tell me make I know now
If you show me make I know now
If e no sure me make I know now
If you no love me oh
Tell me make I know now oh
If e sure me make I know now oh
If e no sure me make I know now oh
If you no love me oh
Make you no talk say you love me oh, ay
If you no need me oh-oh-oh
No go dey talk say you need me oh
I take this love seriously oh
Baby oh, make you no play me oh
No go dey talk say you love me oh
Don't play me
Calling me the sun wey dey bright your day
Calling me the joy wey dey cash your pay
Anything you talk baby, I dey believe oh
Nobody dey gree to dey toast me again
When dey wanna come you dey block their way
Everybody don sabi me with you oh
Tell me make I know now
If you show me make I know now
If e no sure me make I know now
Tell me make I know now
If you show me make I know now
If e no sure me make I know now
If you no love me oh
Make you no talk say you love me oh, ay
If you no need me oh-oh-oh
No go dey talk say you need me oh
I take this love seriously oh
Baby oh, make you no play me oh
No go dey talk say you love me oh
Before we go further tell me I wanna know
Make I no go fall down low, I wanna know (make I no fall down low)
Do you have another I wanna know
Am I the only one
Am I your number one
If you no love me oh
Make you no talk say you love me oh, ay
If you no need me oh-oh-oh
No go dey talk say you need me oh
I take this love seriously oh
Baby oh, make you no play me oh (make you no play me)
No go dey talk say you love me
If you no love me oh
Make you no talk say you love me oh
If you no need me oh
No go dey talk say you need me oh
I take this love seriously oh
You no be Finidi no finish me oh
No go dey talk say you need me oh (no play me oh)
Make I know, make I know
Oh, make I know, make I know
Make I know, make I know (don't play me)



Credits
Writer(s): Hope Yasso Dennis, Osebuka Chike-ezekpeazu
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.