Testo If No Be God - Cazulee

Testo della canzone If No Be God (Cazulee), tratta dall'album Okanlawon

If no be God, tell me who I be
I for dey trenches dey soak garri
Ẹgbẹ mi ti ku, ẹgbẹ mi n sa panti
I dey alive, and I still dey happy
I fit never get everything wey I wish
But where I dey today no be by sabi
Agbara mi kọ, Ọlọrun maa ni
Mo f'ọpẹ f'Oluwa, Allahu rabbi
Hey (mad o)
Hm-ah, ooh, yeah
You already know, ah-eh, ay
I see you dey complain
Money no dey to buy Rosé
Ah, o ti gbagbe pe
No be where you dey last year you dey today
Ah, ọpọ lo ti ku, people dey for cemetery
Brother you for low your energy
Say you know I'm not your enemy
Aiye la b'owo la tun filẹ si
Ah, adura lo n gba, agbara kọ o
So my brother no dey fọ o
'Cause if you no get today, you go get tomorrow
You go pay for all you borrow
Wọn sare, wọn le wa bọ, a ya sapamọ o
L'aye, ẹ le r'awa mọ o
And if you dey hear me so, I don level up
I don forget all my sorrow
If no be God, tell me who I be
I for dey trenches dey soak garri
Ẹgbẹ mi ti ku, ẹgbẹ mi n sa panti
I dey alive, and I still dey happy
I fit never get everything wey I wish
But where I dey today no be by sabi
Agbara mi kọ, Ọlọrun maa ni
Mo f'ọpẹ f'Oluwa, Allahu rabbi
Me, I no fit take it for granted
I know when I started
So many, many shenking back then
Them never believe I could stand yet
Ṣebi na my time, and I try take advantage
So, why you con dey tell me past tense?
Oh, my brother, man no be God
Man no be God
Only you can choose what you wanna become
So why you con dey dull?
Ah, adura lo n gba, agbara kọ o
So my brother no dey fọ o
'Cause if you no get today, you go get tomorrow
You go pay for all you borrow
Wọn sare, wọn le wa bọ, a ya sapamọ o
L'aye, ẹ le r'awa mọ o
And if you dey hear me so, I don level up
I don forget all my sorrow
If no be God, tell me who I be
I for dey trenches dey soak garri
Ẹgbẹ mi ti ku, ẹgbẹ mi n sa panti
I dey alive, and I still dey happy
I fit never get everything wey I wish
But where I dey today no be by sabi
Agbara mi kọ, Ọlọrun maa ni
Mo f'ọpẹ f'Oluwa, Allahu rabbi
Ah, adura lo n gba, agbara kọ o
So my brother no dey fọ o
'Cause if you no get today, you go get tomorrow
You go pay for all you borrow
Wọn sare, wọn le wa bọ, a ya sapamọ o
L'aye, ẹ le r'awa mọ o
And if you dey hear me so, I don level up
I don forget all my sorrow



Credits
Writer(s): Temitayo Adeloju, Moses Matthew
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.