Testo i2SABI - Minz feat. Jeriq & 255
Testo della canzone i2SABI (Minz feat. Jeriq & 255), tratta dall'album 444PLAY
I too sabi that's my problem
I too sabi that's problem
I too sabi that's my problem
Pro pro problem
That's my problem
Sa sa sabi that's my problem
I too sabi that's problem
I too sabi that's my problem
Pro pro problem
That's my problem
Since five
I dey vibe
When dem born me
I no cry
I just dey said
"give me bread"
Let's make money
We'll be fine
Make I dey cheesed up
I dey guide
And Oluwa dey provide
Bad bitches for my pool side
I pour some for the people wey kpai
I no fit live forever
So me I don surrender
I buy my bitch whatever
Na she be Cinderella
Ferrari Bentayga and new Balenciaga
She must get am
I dey pet am
I dey pet am
I dey pet am
Like I dey pet am
I too sabi that's my problem
I too sabi that's problem
I too sabi that's my problem
Pro pro problem
That's my problem
Oversabi that's my problem
Oversabi that's my problem
Oversabi that's my problem
Pro pro problem
That's my problem
Oversabi na my p
I dey with my G
We planning on getting the cheese
No slogodo for this party
Roll my J, backwood or rizz
On seat available for biz
Wetin dey sup dem wan dey whine me
Na follow come e dey body
Ahh Oshe
Unbelievers must to obey
Two bad B's for my locay
We dey win dem home and away
Ahh Oshe
O.B.O omo see gobe
Freezing blame it on my chain
Rich forever like Rozay
I no fit live forever
So me I don surrender
I buy my bitch whatever
Na she be Cinderella
Ferrari Bentayga and new balanciaga
She must get am
I dey pet am
I dey pet am
I dey pet am
Like I dey pet am
I too sabi that's my problem
I too sabi that's problem
I too sabi that's my problem
Pro pro problem
That's my problem
Oversabi that's my problem
Oversabi that's my problem
Oversabi that's my problem
Pro pro problem
That's my problem
Credits
Writer(s): Kevin Gbaguidi, Oluwadamilola Aminu, Ani Chukwuebuka, Charles Josek, Guy Josek, Louis Josek
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Disclaimer:
i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare
direttamente Musixmatch nel caso tu sia
un artista o
un publisher.