Rockol30

Testo I Still Dey - Skales

Testo della canzone I Still Dey (Skales), tratta dall'album Proof of Life

Issokay
(Jaysynth, give them the fire)
I still dey here oh (I still dey)
I still dey (I still dey)
Breeze don blow fowl yansh open, I still dey here oh (I still dey)
I still dey here oh (I still dey)
I still dey (I still dey)
Many come, many don go, I still dey here oh (I still dey)
Thank God for the things I know (I know)
My eyes see many things, oh, no (oh, no)
I'm still standing on my ten toe (ten toes)
I still dey here oh (I still dey)
Thank God for the things I know (I know)
My eyes see many things, oh, no (oh, no)
I'm still standing on my ten toe (ten toes)
I still dey here oh (I still dey)
Pan-pan pan, pan-pan pan
Pan-pan pan, pan-pan pan
Pa-pan-pan pan, pan-pan pan
Pan-pan pan, pan-pan pan
Pa-pan-pan pan, pan-pan pan
Pan-pan-pan, pan-pan-pan
Pa-pan-pan pan, pan-pan pan
Pan-pan pan, pan-pan pan
Many times they try to shut me up
Plenty blessings full inside my cup
Na the reason wey dem turn me up
Dem dey feel am every time I drop
Many reasons I for don give up
But it's written that I would not stop
Now, I'm sitting strong on top
It's better late than saying sorry
Thank God for the things I know (I know)
My eyes see many things, oh, no (oh, no)
I'm still standing on my ten toe (ten toes)
I still dey here oh (I still dey)
Thank God for the things I know (I know)
My eyes see many things, oh, no (oh, no)
I'm still standing on my ten toe (ten toes)
I still dey here oh (I still dey)
Pan-pan pan, pan-pan pan
Pan-pan pan, pan-pan pan
Pa-pan-pan pan, pan-pan pan
Pan-pan pan, pan-pan pan
Pa-pan-pan pan, pan-pan pan
Pan-pan pan, pan-pan pan
Pa-pan-pan pan, pan-pan pan
Pan-pan pan, pan-pan pan
The life I'm living, wonderful (wonderful)
I dey shine my 32 (32)
Like I no get one issue (one issue)
It won't take long, ni suuru
Through the storm and the rain, yeah
When there's surge in my brain, yeah
Through the hurt and the pain, yeah
Turn my pain to Champagne, yeah
I still dey here oh (I still dey)
I still dey (I still dey)
Breeze don blow fowl nyansh open, I still dey here oh (I still dey)
I still dey here oh (I still dey)
I still dey (I still dey)
Many come, many don go, I still dey here oh (I still dey)
Thank God for the things I know (I know)
My eyes see many things, oh, no (oh, no)
I'm still standing on my ten toe (ten toes)
I still dey here oh (I still dey)
Thank God for the things I know (I know)
My eyes see many things, oh, no (oh, no)
I'm still standing on my ten toe (ten toes)
I still dey here (I still dey)



Credits
Writer(s): Raoul John Njeng Njeng
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2025 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.