Testo I Pray - Airboy

Testo della canzone I Pray (Airboy), tratta dall'album PHOENIX

Eh
Rado
Eh
Them boys don mashup to greatness you know
Charlie
The money is out there we thinking
The money is out there we thinking
Wah we thinking now
Wah we thinking right
The hustle out there we pushing
The money is out there we thinking
The money is out there we thinking
Wah we thinking now
Wah we thinking right
The hustle out there we pushing
I pray (yeah yeah)
Make all the blessings Dey come my way
Make e Dey come my way eh eh
I say (yeah yeah)
Make all the good things Dey come my way
Make e Dey come my way
Say them boys them high grade
Girls dem shaking their waste
Ileke judi aah eehh
Oya shake ibadi ee
Say my guys Dey throwway
Steady poping champagne
Twenty-four bottles mogbe eeee
Steady making money eehhh
Me I be hustler money maker me I don come yeah yeah
Make them clear road for the boy say airboy rado don come
When men pull up for the area them know say me don come
Anytime me pull up in ya area them start to Dey jump up
You go fear where we Dey throwway
Fear man oo wey never collect
Lavishing no budget but we still steady collecting (we collecting, you forget, obajeti)
The money is out there we thinking
The money is out there we thinking
Wah we thinking now
Wah we thinking right
The hustle out there we pushing
The money is out there we thinking
The money is out there we thinking
Wah we thinking now
Wah we thinking right
The hustle out there we pushing
I pray (yeah yeah)
Make all the blessings Dey come my way
Make e Dey come my way eh eh
I say (yeah yeah)
Make all the good things Dey come my way
Make e Dey come my way eh eh
Say them boys them high grade
Girls dem shaking their waste
Ileke judi aah eehh
Oya shake ibadi ee
Say my guys Dey throwway
Steady poping champagne
Twenty-four bottles mogbe eeee
Steady making money eehhh
Charlie



Credits
Writer(s): Ayomide Odebunmi
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Altre canzoni dell'album

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.