Testo I Believe In Better - Libianca
Testo della canzone I Believe In Better (Libianca), tratta dall'album I Believe In Better
Before I die
I know my pockets go never empty
Is more than money
In my life
All of my blessing go dey there for me
E dey there for me
Alle, alle, alle, alle
Alle, hallelu
Alle, alle, alle, alle
If my plan no di work
If I no get the funds wey I need
When difficulty dey for waka
All of the times when I want to pause
I know sey Jesu dey by my side
If my plan no di work
If I no get the funds wey I need
When difficulty dey for waka
I know sey Jesu dey by my side
Yes, I believe, I believe in better
I believe, I believe in better
Yes, I believe, I believe in better
I believe, I believe in better
Yes, I believe, I believe in better
I believe, I believe in better
Yes, I believe, I believe in better
I believe, I believe in better
Oh, take am easy if you want
This life is hard enough
Baby, open your eyes
Your peace na ya real prize
I promise there is more
Even when you think you're done
Stand up, baby, stand up
Hold your head and stand tall
Alle, alle, alle, alle
Alle, hallelu
Alle, alle, alle, alle
If my plan no di work
If I no get the funds wey I need
When difficulty dey for waka
All of the times when I want to pause
I know sey Jesu dey by my side
If my plan no di work
If I no get the funds wey I need
When difficulty dey for waka
I know sey Jesu dey by my side
I believe, I believe in better
I believe, I believe in better
Yes, I believe, I believe in better
I believe, I believe in better
Yes, I believe, I believe in better
I believe, I believe in better
Yes, I believe, I believe in better
I believe, I believe in better
Yes, I believe, I believe in better
I believe, I believe in better
Yes, I believe, I believe in better
I believe, I believe in better
Yes, I believe, I believe in better
I believe, I believe in better
Yes, I believe, I believe in better
I believe, I believe in better
Credits
Writer(s): Libianca Fonji
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Disclaimer:
i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare
direttamente Musixmatch nel caso tu sia
un artista o
un publisher.